Babylon-Patoranking
    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Babylon - Patoranking/Victony

Lyrics by:Anthony Ebuka Victor/Patrick Nnaemeka Okorie

Composed by:Anthony Ebuka Victor/Patrick Nnaemeka Okorie

Babylon babylon

Babylon babylon

Yeah yeah

Yeah yeah

Yeah yeah

Yeah yeah

Yeah yeah

Yeah

Phantom

Babylon babylon

Me I go run and run until I no yo

Babylon babylon

Me I go run and run until I

Find heaven's gate oh

Dem say make I no go enemies dem set trap

I waka with leg like who dey cele church

Normally I no fear my paddy I dey tell you

If corona burst me I no still wear mask

Shey you remember when

We no fit hold the tears back

When we still dey push iyana school to festac

This my tori you no go fit learn oh

'Cause na the kind matter

Wey go fit to end class

Yeah yeah

Babylon babylon

Me I go run and run until I

Find heaven's gate no yo

Babylon babylon

Me I go run and run until I

Find heaven's gate oh

Stubborn stubborn

Stubborn for igboro

Blow that kanaku for your face like okoro

Leader lion yes I be idolo

Fight and face my fears no ojoro

Fire burn babylon jésu

Man ah move like a stallion jésu

Mi team strong mi nuh tag along jésu

World best ah di champion

Victony carry on

Them been dey shenk me say I no be member

I go reset back if I reason my setback

Isi ebuka I get big head

And I stubborn pass government

Wey no gree to end sars yeah yeah

Babylon babylon

Me I go run and run until I ye ye no yo

Babylon babylon

Me I go run and run until I

Find heaven's gate oh

Stubborn stubborn

Stubborn for igboro

Stubborn stubborn

Stubborn for igboro

Stubborn for igboro

Find heaven's gate oh

展开显示全部歌词