Sability-Ayra Starr

Sability

歌手:Ayra Starr

专辑:Sability

时间:2023-02-10

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Sability - Ayra Starr

Lyrics by:Oluwadamilar David Aderibigbe/Awilo Longomba/Prince Omoferi/Oyinkansola Sarah Aderibigbe

Composed by:Oluwadamilar David Aderibigbe/Awilo Longomba/Prince Omoferi/Oyinkansola Sarah Aderibigbe

E le oh

Dey greet everybody for here oh

Padi jo sé sé pele oh

Mo ti so fun won tele oh

Belle oh

Deliver like I get belle oh

Them say I dey go cele oh

Them say I dey go cele oh

Espiritu fortuna

I go make you jo dada

Shey you getty the power

Sweet passi amala ketu

Shinji kagawa

Jesu kristi loba wa

Gat dem falling yakata

You know as e sabi girl dey do

Sabi o

Oooo

Sabi o

Oooo

Sabi o

Oooo

Sabi o

Oooo

Oni reason

Oni reason

Why dem dey call me oloyin

While you beefing

I'm still leading

Kill anything I no fit miss

You no go fit in my shoes

High fashion jimmy choos

Wanna sip some gin and juice

Tomorrow will be okay

Espiritu fortuna

I go make you jo dada

Shey you getty the power

Sweet passi amala ketu

Shinji kagawa

Jesu kristi loba wa

Gat dem falling yakata

You know as e sabi girl dey do

Sabi o

Oooo

Sabi o

Oooo

Sabi o

Oooo

Sabi o

Oooo

展开显示全部歌词