Confirm-Patoranking
    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Confirm - Patoranking/DaVido

Composed by:Mr Kamera

Shekpe

Baddest

World best

Edumare give me this money

'Cause this people dem dey do wetin funny eeh

Baba give me this money

'Cause this people dem dey do wetin funny eeh

As I wake this morning

The first thing wey come my mind na

How to make this money

As I wake this morning

As I wake this morning

I tell myself say omo na to make this money

Confirmation season confirm

Oil and gas we confirm

Plenty money confirm

Higher higher confirm o

Confirm

Market woman confirm

Danfo driver confirm

Everybody confirm o

L O V E I love this I love this life

I love this I love this

L O V E I love this I love this life

I love this I love this

Edumare give me this money this money eh

'Cause this people dem dey do wetin funny eeh

Baba give me this money this money

'Cause this people dem dey do wetin funny eeh

Aiy aiy aye aye make this money yeah

Baba God answer my prayer eeh

Aiy aiy aye aye make this money yeah

Oluwa come answer my prayer eeh

Shekpe

My wire no dey ever get dull season

My accountant client calling me

But my eye e dey your body yeahhhh

Oh eh Omalicha give me something

As Jamaica no gree for me

But Anita don plan konji for me

But no oh

Shey you dey look the man look the man

The designer fit the man look the brand

No be china 150 grand on my hand

This is shower they said Dom Perignon

Me I no dey ever dey worry

Na my God dey provide this money

Omo na why I dey dash this money

Honey

No no oo

Garnish master confirm

Freeway self dey confirm

Adeleke money confirm

Confirm eeeeeeeh

Naija people confirm

Ghana Cedis confirm

Osun money confirm

Confirm

L O V E I love this I love this life

I love this I love this

L O V E I love this I love this life

I love this I love this

Shekpe

Edumare give me this money this money

'Cause this people dem dey do wetin funny eeh

Baba give me this money

'Cause this people dem dey do wetin funny eeh

Aiy aiy aye aye make this money yeahh

Baba God answer my prayer eeh

Aiy aiy aye aye make this money yeah

Oluwa come answer my prayer eeh

Confirmation season confirm

Oil and gas we confirm

Plenty money confirm

展开显示全部歌词