Majo-Putumayo
    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Itz Darce on the beat

If money dey eh yeh

Ohhh uhhh uhhh

Of Africa

Majo majo majo (hmm hmm)

Majo majo majo (yo hmm hmm)

Majo majo majo (hmm hmm)

Majo majo majo

If money dey you go see Caro (yes o!)

Tell me say she no fit do wayo (wayo)

Of Africa dey make dem ko ma ro (yet again!)

She tell me say na only you I know (wo wo)

Only you fit to choke my supply

For this your market wey you carry

Me I must buy (must buy)

All night (all night) baby one night

I make you feel like you’re the one

You know that’s my vibe

Make I no lie—your body so nice

Me and you together no be say I know why

Take me so high like the Most High

Make we dey until the end you’re like a fine wine

Majo majo majo (yay!)

Majo majo majo (yo!)

Majo majo majo (yay!)

Majo majo majo (hmm hmm)

If money dey you go see Caro o (yes o!)

Tell me say she no fit do wayo (wayo)

Of Africa dey make dem ko ma ro (yet again!)

She tell me say na only you I know (wo wo)

Money dey you dey see Caro ooo

Tell me say she no dey do wayo (wayo)

She dey dance am ama-piano (yet again!)

She go dey say na only you I know (hmm hmm)

Every morning she dey spray me with her holy water (wo wo)

From the gutters hustle

Just to make the bread and butter (ye ye!)

Now the money don dey come

Dem say na juju matter—party scatter—for Dorime matter

I no fit retire, my gbedu na my desire (ye ye!)

The way she dey wire padi mi o’n ja mi laya (ohhh)

Devil na liar, Grammy ti aspire

We going back to back, you sef no go fit deny am

Ten toes

Bad energy stay away, I no dey like those

Shoutout to my team before we do the free shows

Otilò, you gotta pay up, now we don go

Omo, we don goooo!

If money dey you go see Caro o (yes o!)

Tell me say she no fit do wayo (ohhh wayo)

Of Africa dey make dem ko ma ro (yet again!)

She tell me say na only you I know (you I know)

Money dey you dey see Caro ooo!

Tell me say she no dey do wayo (ye e ye)

She dey dance am ama-piano (yet again!)

She go dey say na only you I know (hmmm)

I know (I know uh)

Tell me say she fit to love me, I know (I know)

Bring it to the owner, make you my own (my own)

Me and you together, come in my zone, say na like soooo

I know (ye e ye)

Till the sun come up, I make you my own (my own)

Tell me say she fit love me, I know (I know)

Me and you together, say na like soooo

Wo uh wo ye!

Majo majo majo

Majo majo majo (Darce on the beat)

Majo majo majo

Majo majo majo

展开显示全部歌词