
在手机上保存,获得更好体验
Zamo Zamo (Explicit) - Phyno/Wande Coal
Composed by:Wande Coal/Phyno
Baby you hold me for work o
Make I enter your life I go love you better o
Nwa baby cool your temper oh
If na money or body you want I surrender o
Zamo Zamo
Girl I want your loving
Zamo Zamo
Zamo Zamo
If I call you early in the morning
Make you Zamo Zamo
Zamo Zamo
So gi na Ku my heart beat
Nwa Idi freasher ka flower di na concrete
Them say you bitter but you come sweet
I buru exam mgedegide enye mu more s**t
Anam afukwa otu isi asopuru ndi dude O
Dikwa ko somunwa mu na no na buhd
Ife gi na amasim o newe gi iwe cool
Iza my call mmeyelu gi obimu
Maka i nenye di boy more light
Ma idi godi wrong odi mu alright
Gosi mu ezigbo colour GI ka pure white
Before mu a turnu onye olu to a house wife
Nwa as long as you gat me baby I nwero shekin
Any man ga chu gi kwa ya you're already taken
Eme foundation ewelu nwayo nwayo wuba dekin
Nwa afo no GI nwa bu my pino pino in the making
Oge mu no for you for your love I go sign undertaking
Baby you hold me for work o
Make I enter your life I go love you better o
Love o better o
Nwa baby cool your temper oh
Cool your temper o
If na money or body you want I surrender o
Zamo Zamo
Girl I want your loving
Zamo Zamo
Istada
Zamo Zamo
If I call you early in the morning
Make you Zamo Zamo
Zamo Zamo
Answer answer
Baby I dey beg you make you answer
Answer answer
Baby I dey beg you make you answer
Since I don dey call you no dey answer
Iskaba you you don't need a bouncer
Michael Jackson I go be your dancer
Plenty girls but na you win the bonanza
Shey you no dey see say wewear white
Shey you no dey see say WC and Phyno dikwa alright
Drigda
Give me money
Anything you want e no go pass by
We no dirty
Baby shey you no dey see say you wear white
Odinaka
Odi di naka
Ifunaya
Afigi naya
Odinaka
Odi di naka
Ifunaya
Afigi naya
Sugar sugar baby
One pa you go carry baby
Two pa you carry meji
Make I come teach you like a lady o
Baby you hold me for work o
Hold me that work o
Make I enter your life I go love you better o
Eh love you lover
Nwa baby cool your temper oh
If you lover o
If na money or body you want I surrender o
Zamo Zamo
Zamo Zamo
Zamo Zamo
Eh Zamo
Zamo Zamo
Zamo Zamo
Zamo Zamo
Eh Zamo
Zamo Zamo
Nna f'ya nwa o gejezu gi aru
Eheee o gejezu gi aru
And mu na gi kukaba emena nkuja maka adikwam okay
Eheee oge erugo to to I na fu ya
Odinaka Odi di naka Ifunaya Afigi naya
Odinaka
Odinaka
Make you Zamo Zamo Zamo Zamo Zamo Zamo Zamo Zamo
Zamo
Odinaka
Odinaka
Zamo
Zamo
Odinaka
Odinaka
Zamo
Zamo
This spice beats