
在手机上保存,获得更好体验
I’m just a big bad boy from Lagos city
I only got only life and i live
burn my wood i dey smoke ****
On my grind on the low, i be Gee
Baba where you dey, i’ve been praying
Mama where you dey, i miss you say
Mama tell me say she been praying to God
For this life wey i dey live
When no money dey, dem no see me
When nobody dey, dem disown me
When money dey throway me for ground ASAP
I had pick myself back up you know
You don’t know me but you act like you know
Watch your back in my city, make you no go cast on the low
Life na turn by turn, toba wa toba be
Won ma fo, toba be won ma fo
Mi afi realise, Dem don dey recognise
God’s design no be moissanite
Pop 42 got me feeling nice
Pop 42 then i mix it up with the ice
Handsome getting money, mode wa able
Put food on the table, mi o disable
Bye bye rainy days, moti wa stable
I’m just a big bad boy from Lagos city
Now you gotta pay before you see me
Diamonds hitting water like it’s chlorine
Sing my song and my story
Till i give Jah the glory
Dem no fit say dem no know me
I’m so icy, i’m foreign
Now your baby won do me, tell her baby come do mi
No competition, life’s a movie
Love my baseline, she grooving
If you don’t know me, say my jigga better act like you know
If you don’t know me, say my sister better act like you know