I never see a sexy gurl like my baeby sera
Whenever i say que sera sera
I go sing, i go dance, i go jubadi for my shayla
Oh lolololo onetana-mera
My gurl is like dia, me i surrender
For your matter aswr, me no go tire
Com to my yara, make party scatter
Fun'mi l'ori, make i ride you like rider
They said you're bad, idc misope motigbo
Girly wey i don like lati primary 4
Mo lock dem up, bi e'ni t'owo pinafore
My babe on fya, no one can ignore up
Omo to wild, oloro bi fadeyi
Shey loleru to kpo yii
E wo eyin, o'tun boobie
1 in a billi,girly take all my money
Omo to wild, oloro bi fadeyi
Shey loleru to kpo yii
E wo eyin, o'tun boobie
1 in a billi, let me go show you to my mummy