Expensive **** (DJ Quest Gh Remix|Explicit) - WizKid
Lyrics by:Wizkid
Composed by:Wizkid
Sarz on the beat you know
Yaya
Yeah yeah yeah yeah
Wizzy Wizzy ohhh oh
Wizzy Wizzy yeah
We dey go to my house together
Make we carry go eh
I get lady wey get wahala oh
Make she carry go eh eh
I get lady wey like designer oh eh
She too like money oh eh
I get one wey too like to fire oh
Sometimes I carry go eh
Omo the way you shake
The things you do makin' me craze
Rockin' expensive **** oh yeah eh eh eh eh
I say wetin you wear
The things you do makin' me craze
I know you like expensive ****
Oh yeah eh eh eh eh eh eh
We dey go to my house together
Make we carry go eh
I get lady wey get wahala oh
Make she carry go eh eh
I get lady wey like designer oh eh
She too like money oh eh
I get one wey too like to fire oh
Sometimes I carry go eh
Omo the way you shake
The things you do makin' me craze
Rockin' expensive **** oh yeah eh eh eh eh
I say wetin you wear
The things you do makin' me craze
I know you like expensive ****
Oh yeah eh eh eh eh eh eh
Make we dey go eh eh
Kilo show eh eh
Go down down down down down
Ooh eh eh
Make we dey go eh eh
Kilo show eh eh
Go down down down down down
Ooh eh eh
Oya ice
Oh eh ye
Feel the bass oh eh eh eh
Take it low and feel the bass
Go down down go down
Feel the bass
Pretty pretty pretty lady
Age is just a number oh
Ijo lani k'ojo
Sugbon shakara oloje ni
Just make I feel you baby
Feel the sound and feel the flow oh oh
Ijo l'esere
Owo n'be l'apo mi
Omo the way you shake
The things you do makin' me craze
Rockin' expensive **** oh yeah eh eh eh eh
I say wetin you wear
The things you do makin' me craze
I know you like expensive ****
Oh yeah eh eh eh eh eh eh
Make we dey go eh eh
Kilo show eh eh
Go down down down down down ooh eh eh
Make we dey go eh eh
Kilo show eh eh
Go down down down down down ooh eh eh
Oya ice