
在手机上保存,获得更好体验
Na So (Explicit) - Shallipopi
Lyrics by:Crown Uzama
Composed by:Crown Uzama
Produced by:Producer X
Shalli-fucking-popi the President
Only one Pluto Presido they call me Shallipopi
Seh seh seh seh
Way
Yo X
Way
Na so
Na so
Na so
Na so
Na so
Na so na so
Na so
Na so-so-li-so-so
Na so
Oni izozo na-so-so
Na so
Way
Na so
Seh
Na so
Gi
Way
Way
Anytime me I shoot my shot I swear me I never miss
Confirm
I get too many many too many many bills on my neck
Way
Make dem let man breathe
No go dey
No be today we come
Ehn?
E no get hot conversation wey we never gist
Say?
If you no like Shalli' you dey miss
Clear road
Verified Plutocanabis
Wahala
Turn well let me give you from the back babe
Na so I go slap you from the back like a plank babe
Ehn?
To avoid Plan B plan well for Plan A
Way
If you no dey whine your back like a ogbanje
Ehn?
You know your body park well like lorry sexy GH girl looking foreign
Confirm
I dey scarce so they looking for me na me dey totori their body
Wahala
Na me dey totori their body
Seh seh seh seh
Na me dey totori their body
Seh seh seh seh
Na me dey totori their body
Seh seh seh seh
Na me dey totori their body
Seh seh seh seh
Na me dey totori their body
Seh seh seh seh
Na me dey totori their body
Seh seh seh seh
Na me dey totori their body
Seh seh seh seh confirm
Na me dey totori their body
Seh seh seh seh
Wait oya no stress like baba Wizzy oh
Nobody wey fit touch my steeze you know
Confirm
Wey in life only easy for Mr. Eazi o
Life is only sweet when you the things me know
Say na me them dey play for radio
Na real life say e no be story o
Ehn?
No be Juliet I no be Romeo
Hello baby ogbomo meji o
Say who dey manya say
Ehn?
Who dey manya na who dey manya say
No go dey
Who dey manya say
Who dey manya na who dey manya say
No go dey wahala
Say who dey manya say
Who dey manya na who dey manya say
Confirm
Who dey manya way say
Who dey manya na who dey manya say
Wahala
Na so
Na so
Na so
Na so
Na so
Na so na so
Na so
Na so-so-li-so-so
Na so
Oni izozo na so-so
Na so
Oni e tell am say na so
Na so
Oni e sera say na so
Na so
Na we dey manya say na so
Way
Seh
Anytime me I shoot my shot I swear me I never miss
Confirm
I get too many many too many many bills on my neck
Way
Make dem let man breathe
No go dey
No be today we come
Ehn?
E no get hot conversation wey we never gist
Say?
If you no like Shalli' you dey miss
Clear road
Verified Plutocanabis
Wahala
Turn well let me give you from the back babe
Na so I go slap your back like a plank babe
Ehn?
To avoid Plan B plan well for Plan A
Way
If you no dey whine your back like a ogbanje
You know your body park well like lorry sexy GH girl looking foreign
Confirm
I dey scarce so they looking for me na me dey totori their body
Wahala
Na me dey totori their body
Seh seh seh seh
Na me dey totori their body
Seh seh seh seh
Na me dey totori their body
Seh seh seh seh
Na me dey totori their body
Seh seh seh seh
Na me dey totori their body
Seh seh seh seh
Na me dey totori their body
Seh seh seh seh
Na me dey totori their body
Seh seh seh seh confirm
Na me dey totori their body
Seh seh seh seh
Yo X
Gi Gi Giddem