Bam Bam (Explicit)-Timaya

Bam Bam (Explicit)

歌手:Timaya

时间:2019-10-31

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Bam Bam (Explicit) - Timaya/Olamide

Lyrics by:Inetimi Timaya Odon

Composed by:Inetimi Timaya Odon

Leggo eh

Masterkraft on the beat

Oh uh oh uh eh lega

Pela pela bam bam

Bam bam pela

Bam bam

Pela pela bam bam

Bam bam pela

Bam bam

Eh dem say Timaya no dey reign again eh

Some people say Timaya no dey top again eh

Some people say Timaya no fit sing again eh

Say my tumor don dey make me no dey sing again eh

See them know me Egberi Papa

Never ever will I ever ever tire eh

Shout out to all my baby and my mama

Anytime I come say everybody demma hala

God I thank you for the blessings

And the too much money oh

For the things wey you do my eh eh

God I thank you for the blessings

And the too much money oh

And the things wey you do my papa oh eh

Pela pela bam bam

Bam bam pela

Bam bam

Pela pela bam bam

Bam bam pela

Bam bam

Eh dem say Timaya no dey craze again eh

Them say Timaya dressing just dey burst their brain eh

Them give me pain them want see me shame eh

But in Jesus name we just dey elevate eh

Yeh demma call me Papi

Chulo me step inna the place

All the girl them love the Chulo eh

Guys and the homie them want cool oh

Step inna the town all the guys demma cool oh eh

God I thank you for the blessings

And the too much money oh

And the things wey you do my eh eh

God I thank you for the blessings

And

The too much money oh

And the things wey you do my papa oh

Iwoyi woyi woyi chapter iwo iwo eh

Say the guys and the girls them go gaga iwo iwo ko

Eh iwoyi woyi woyi chapter iwo iwo

Everywhere I go me I get my chapter eh

Pela pela bam bam

Bam bam pela

Bam bam

Pela pela bam bam

Bam bam pela

Bam bam

Gat to be great 10 steps ahead of the game eh

If I no get money tell me wetin I gain eh

Nobody feel to feel the way I feel the pain

Nobody saw the tears

I no get energy they want to drain eh

Sare gbowo yen ma lo dull oh ma lo go eh

Kole alaja meta ma lo ko eyan kan eh

Hustle every night jostle in the morning

Gat to get my doe gat to get the money

F**k it my n***as know me

F**k it am not your homie eh

Am all about my money

Nobody to le burn mi eh

Came from the bottom to top and I ain't never flopping

Ain't never scared of nobody and ain't gon' stop eh

Ah I no be game you want dey play with me eh

Ah when I dey grind you no dey stay with me eh

Ah when I dey fast you no dey pray with me eh

Now you cock blocking all because you see them paying me

Ah let's take it to club and give them sanko eh

F**k all these haters dem be kpako jhor oh

Money big no be shanko pe awon omoge to ni bobby

Ni k'on wole wa jo yea

Pela pela bam bam

Bam bam pela

Bam bam

Pela pela bam bam

Bam bam pela

Bam bam

Dem say Timaya no dey reign again eh

Soldier go soldier come barracks still remain

Leggo eh bam

Bam bam pela

Bam bam eh eh

It's STG

展开显示全部歌词