Grace (Explicit)-Habbext

Grace (Explicit)

歌手:Habbext

时间:2025-02-10

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Hmm hmm hmm yeah yeah

They call me habbext ehh

Suffering night and day

Wan drive me insane

I no fit complain

If I do Wetin I gain

Enemies complain

Dem Dey wish say make I fail

They want make I become a failure

But mo outsmart their games

Ohh my God

I pray make your Grace Dey follow me

Make e follow me ohh yeah yeah yeah

Make I no commit felony

Make I no commit felony oo hmmm

This life con be like a tragedy upon tragedy

Why this life con hard

Man deserve life that treats better

To survive man gotta go harder

Hustle make me drip like an ocean

Make I no Dey use cana for my potion

Happiness potion

Make better life just Dey come my way

Happiness come my way

Plenty money for my purse yeah

I don try, I don try

Omo for this life

To get there is not by ease

Omo we go hard

Different sacrifice everyday

But we keep on pushin non-stop

Me I no Dey here to Dey play

I want to say hallelujah e don sup

What I know is that I want to buy Maserati

Make God blessing Dey flow upon me

I want to get doings

And I no care who go vex for me

What I know is that I want to buy Maserati

Make God blessing Dey flow upon me

I want to do so much big things

And I no care who go vex for me

Ohh my God !!!

I pray make your Grace Dey follow me

Make e follow me ohh yeah yeah yeah

Make I no commit felony

Make I no commit felony oo hmmm

This life con be like a tragedy upon tragedy

Why this life con hard

Man deserve life that treats better

To survive man gotta go harder

Hustle make me drip like an ocean

Make I no Dey use cana for my potion

Happiness potion

Make better life just Dey come my way

Happiness come my way

Plenty money for my purse yeah

Best !!

Ohh my God

Make e follow me ohh yeah yeah yeah

Make I no commit felony oo hmm

Upon Tragedy

展开显示全部歌词