
在手机上保存,获得更好体验
INTRO….
If I picture the thing then I think of my future
(Future Eeih)
Now I relax the taba Dey work on my metal
(On my mental Eih Eih Eih)
Cuz My time show me say now be future
(Future Eeih)
Each man for himself only God wey go save us
(Almighty Jah come down)
Fine girl I no go Fit die for your matter
(I no go Fit die die die)
Cause my own problems they buzz medullar
(It Dey enter my brain ee Eih)
I Say make we just they as I make this paper
(3k3 daabi)
So as you left I just hope say you go Dey fine
(I swear)
3m3k3 we never go top hmm Yh
Em3k3 we never go buss go
buss hmm Yh
3m3k3 my tune no Dey jorm hmm Yh
But go ask 80 we top on dem
Em3k3 this boy go fail hmm Yh
So them never won hail me Yh
But Jah settings no they failing Yh
I say go ask 80
Atamfo Anii awu
Assor me sing say Eih Eih
Hosanna Hosana I say Hosaana
(Hosanna Hosanna)
We all we they go high ,So why u they throw me fire
Same people wey me know and me call dem my Brother
Same peole we they grow up
Wey we all we Dey do pampana
Plenty people follow me ,Them believe in me
Dem motivate me eee
Others are hating on me Them won Kolo me
Them won poison me drink
But me I watch nobody
I dance to the rhythm of my own beat
Assor me make them bhad girl them just ah shout say whah RC
If u feeling the vibe turn on the speaker
Put on repeeat
We all no go make am
Just Know This and Find Your Peace
But we all for be stable
No be say we go beg to eaaat
Make you no they do cocaine
No be so u go kolo on heat
So me say
OUTROO...