Don't Fokkstep (Explicit)-FOKN Bois
    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Ah! My stomach! Why have you punched me?

Do you remember me?! Look at me closely!

Your banku punch has close my eye

You dier wait for me small wai?

Kwasia! The time you dey beat we you wait?

Like you for kick ein shua mome make e ejaculate!

Eh?

I mean urinate

I cant stand straight!

How will I c over my girlfriend's gate?

Fool we go giv u stool mek u stand top

E no serious kwraa, c wot e sain talk

No b u den yor 3 paddies kwashay me den am?

Take wana last moni from we den run?

Aah I recall! But I only beat small?

Be grateful eh, u still have your eyeball

Wow dis guy b so considerate, I dey feel am

Mensa chale make we kill am!

Make u no fokkstep

Coz trouble go travel 2 yor doorstep

Make u no fokkstep

Go drop b4 u open yor moff seff

We go grapple till u grovel & gobble gravel

I say we go grapple till u grovel & gobble gravel

Oh broddaz my paddy dat oh, why you dey beat am?

E fock we up!

How?!

Ask am how we meet am?

Tombolo these guys no dey play, see how u wound

We for find somtin better tell dem so sey dey go cool

Chale chale u dey kyer

Chale broddez just a minute

Me den am dey talk somtin wey we all go fit hit

U tink say we b armed robbers like u

Oh no b dat kind move

We get some serious ronning we all fit do

I no dey trost these madafockers

Y we go lie again? U no get nottin lose

Y we all go fit to gain

Now u know ein house too, e no go fit dodge u

The way u guys dziga dier, who go wan grudge u?

Tombo mek I help u giddop, wer dey the key?

My rawling's chain dey pain raise me slowly

Yor somtin fall down, Man & Woman

If u guys fokstep we go show u say we no b human

Make u no fokkstep

Coz trouble go travel 2 yor doorstep

Make u no fokkstep

Go drop b4 u open yor moff seff

We go grapple till u grovel & gobble gravel

I say we go grapple till u grovel & gobble gravel

展开显示全部歌词