M.O.N.E.Y-Timaya
    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

M.O.N.E.Y - Timaya/Flavour

Written by:Enetimi Alfred Odon

Every night and day the boy dey fly to dubai

All the way from naija to just go flenjor for dubai

I travel to America just to go charge my phone

Bad belle people make una leave me alone heh

I say when money no dey

People dey carry me play

When money no dey

Everybody run away

I say when money no dey no no no

People dey use me dey play

When money no dey

Nobody look at my face

Orugo

Them feeling them feeling them feeling

Them feeling them feeling the boy

The ladies the ladies the ladies

The ladies them wanting the boy

When the going is too damn good

Many many people will be your friend

I say when money no dey

People dey carry me play

When money no dey

Everybody run away

I say when money no dey no no no

People dey use me dey play

When money no dey

Nobody look at my face

Heh them say me I dey craze

If you get money make you spend am brother hey hey

Oya make you dey turn nunu work uh my sister hey hey

Na once in a while we suppose to dey jolly hey hey

Oya yankulu yankulu dancey my sheri oh oh

Onye olima

When money nor dey

Everybody abobosom

I say when money nor dey

My guy odi oyi wun

Abrukutu mami

To eat oh na bad thin I tell you

Tonight na flavour timaya oh

Egberipapa one of bayelsa

When money nor dey

Umu wain abosom

I say when money nor dey

I love you I love you gbunam nunu

Akrikata dance hey baby

If you want to touch wete ego nu

Tonight na flavour timaya oh

Egberipapa one of bayelsa

Dem feeling dem feeling dem feeling dem feeling dem feeling the boy

The ladies the ladies the ladies the ladies dem wan touch the boy

When I sing say when money nor dey

Everybody run away

Nobody wan stay

Just because money nor dey

Now money don dey oh no no

And friend dem be come my way

People dem wan stay hey

Nor be me you go use play

I say when money nor dey

Everybody run away

When money nor dey

Everybody run away

I say when money nor dey oh no no no

When money nor dey

People dema run away

Ahan

Now tell us

Spiritual

Now the boy soft mehn

When money nor dey

Dem dey carry me play

When money nor dey

Everybody run away

When money nor dey oh no no no

Oh no no no oh no no no

Suka sound

展开显示全部歌词