Billion Dollar-Prinz Muso

Billion Dollar

歌手:Prinz Muso

时间:2022-12-02

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Billion

billion Dollar

All the pounds dollars

Oh oh yeah

Ooh something wey dey my mind

Brother man believe in God

Everything will be added to you

But if you run from God

Everything will become vanity

I Dey try to right my wrongs

All the people wey I do bad for street

But the little wey God go do for me

Bad belle people wan do me corny

Mtchww Kilo kami

See there’s nothing that can stop this money

Mumcy Dey wait for me

Na the reason I dey find this money

Kilo kami

see there’s nothing that can stop this money

My mumcy Dey wait for me

Billion Billion dollar

All the pounds dollar

Billion Billion dollar

I Dey find that raba

I Dey give thanks

When the light shine oo

I avoid Wetin go offend God

All the side talks

Them Dey pretend oo

Na the fans

Nothing dem no fit talk

For my blessings dem no fit stop

For my profit dem cut me short

But the little wey God go do for me

Bad belle people wan do me corny

Mtchww Kilo kami

See there’s nothing that can stop this money

Mumcy Dey wait for me

Na the reason I dey find this money

Kilo kami

see there’s nothing that can stop this money

My mumcy Dey wait for me

Billion Billion dollar

All the pounds dollar

Billion Billion dollar

I Dey find that raba

展开显示全部歌词