Mama-Tekno

Mama

歌手:Tekno

专辑:Mama

时间:2017-11-10

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Mama - Tekno/WizKid

Composed by:Wizkid/Tekno

Eh eh yea yea yea

I nor get e money when I come Lagos yea yea

Na my dream and my hustle and I thank Jesus

Yea yea

My 'tory go inspire you but e nor mean say

Nor mean say

Say you nor go hustle

Say you nor go struggle o

Eh Mama

Mama tell me say

Pikin ooo one day you go blow go blow

Alhaji Tekno go

Eh eh

Eh-eh Mama

Mama tell me say

My pikin ooo one day you go blow

Yea yea yea yea yea yea

She say onyeoma she say

You go blow like trumpet

Paranran-paran-ranranran

Say you go fire like rocket

Paranran-paran

The only way we fly na private o ah

Fly na private o

We no dey s**t for public toilet o

We no dey clean yansh o

I swear say for ojuelegba oya

I swear say dem know my story oya

Then when I dey for zanga oya

I swear say dem know my story oya

Nobody send when I start with banky W oya

But right now say nah

Starbody starboy oya

Now girls move ting-a-ling-a-ling oya

God bless me I bless mama pocket oya

Say right now I dun dey blow

Like trumpet parara parararara

I don't need to blow my trumpet

Parara parararara

Dem be plug but na we be the socket

Parara parararara

Money dey for bank e dey for pocket

Parara parararara

We dey use am clean yansh o

I no get money when I come lagos

Para parararara

Na my dream and my hussle

And I thank Jesus o

My story go inspire you

But e no mean say

E no mean say

Say you no go hussle oo

Say you no go chop o

Yeah

Mama mama tell me say

Pikin o one day you go blow

Alhaji tekno

Oh no starboy

Yeah yeah

Yeah yeah

Yeah yeah

Mama mama tell me say my

Pikin o one day you go blow yea yea

Yea yea yea yea

She say oh mama

She say you go blow like trumpet

Parara parararara

Say you go fire like rocket o parara

Fire ohh ohh

The only way we fly na private o ah

Fly na private o

We no dey s**t for public toilet o

Lai lai

We no dey look face o

Yeah

Day by day yeah so we hussle

Na so we hussle

December to December yea yea so we struggle

Oh my love

Day by day

Say we dey work and pray

So we hustle

So we hustle

But if you work hard

If you work hard o

Everything gon good

Everything gon good

Money nor dey when I come Lagos e-oh

Money no dey

Na my dream and my hustle and I dey serious

Yeah yea

My 'tory go inspire you but e nor mean say

Nor me say

Say you nor go hustle

Yea yea yea yea yea yea

Say right now I don dey blow like trumpet e-oh

Paranran-paran-ranranran

Say you go fire like rocket

Paranran oh yea yeo

The only way we fly na private yowa

Fly na private ooo

Money dey for bank e dey for pocket e-oh

We dey use am clean yansh ooo

展开显示全部歌词