Oh my God save me from fre-e imies..
I’m liking , they faking It …
You no fit please no man
So live your life Jo dada, gan
Every day , Sunday , Saturday …
I Dey work and pray … Steady regulation
If e easy make you con run am …
No Dey whine me say no be God no fit run all the blessings
E no be by jazz. Nah GoD Blesss me
Make nobody com try to Dey vex
I paid my dues , owe nobody shishi
Wetin we face , If we talk you go tire …
Life nah tube , you go roll your tire
Roll till you tire … rich till I die . I die
But I no go fit to come die now
Let’s talk real life , my God nah Dealer
Canadian loud to a U.S visa ,
Stadium crowd , giving me the same feeling ..
Of the first time , I touch my first one milla…
You see this thing you call blessings
It means God is investing ,
You can’t stop what is destined .
Industry thought me lessons ,
Never put faith in person
, cause they test me …
Even get some wey dey try finesse me ..
All my dues oo, we don pay that ,
Ain’t no games here we don’t play that
All in take , no need for playback ,
And when the time comes, all I pray is that
Oh my God save me from fre-e imies..
I’m liking , they faking It …
You no fit please no man
So live your life Jo dada, gan
Every day , Sunday , Saturday …
I Dey work and pray … Steady regulation
If e easy make you con run am …
No Dey whine me say no be God no fit run all the blessings
E no be by jazz. Nah GoD Blesss me
Make nobody com try to Dey vex me
I paid my dues , owe nobody shishi
Wetin we face , If we talk you go tire …
Life nah tube , you go roll your tire
Roll till you tire … rich till I die . I die
But I no go fit to come die now
Wetin we face , If we talk you go tire …
Life nah tube , you go roll your tire
Roll till you tire … rich till I die . I die
But I no go fit to come die now
Still got a long way to go ..
Brother man sail safe yoo
Your girlie go whine waist oo..
If you no ball yooo . If you no ball yoo