Ferrari-Yemi Alade
    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Ferrari - Yemi Alade

Written by:Yemi Alade

Oh oooo ah ah

Uhmm oh baby ah ah

Ferrari salary ah ah ah

If you love me you go buy me ferrari

If you like me you go pay me salary

Soup wey sweet na money dey cook am

If you want it you go spend to chop am

Cos I love you no be mouth oh oh oh

No be mouth oh eh

Love no be for mouth oh ah ah

No be mouth oh eh

I love you no be mouth oh oh oh

No be mouth oh eh

Love no be for mouth oh ah ah

No be mouth oh eh

Oga tia ga na kpa we t'ego

My mate they do holiday for chicago

Container nola isi na normal excuse o

I don't dey wait so tey wait come dey wait me oh

My front eh my back eh

Dey do you ishin gbaka

If you want to gbadun me well

Mr man you must ginger

Gucci oh fendi oh

Otelu me teyin telu mufu

No dey call me sweet pie with nothing oh

If you love me you go buy me ferrari

If you like me you go pay me salary

Soup wey sweet na money dey cook am

If you want it you go spend to chop am

Cos I love you no be mouth oh oh oh

No be mouth oh eh

Love no be for mouth oh ah ah

No be mouth oh eh

I love you no be mouth oh oh oh

No be mouth oh eh

Love no be for mouth oh ah ah

No be mouth oh eh

Oga I don't tire to stay mainland

E no go bad if you buy mansion for banana island

Open supermarket for me for netherlands

Nothing suppose too much for me

As your sweetheart oh eh

My front eh my back eh

Dey do you ishin gbaka

If you want to gbadun me well

Mr man you must ginger

Gucci oh fendi oh

Otelu me teyin' telu mufu

No dey call me sweet pie with nothing oh

If you love me you go buy me ferrari

If you like me you go pay me salary

Soup wey sweet na money dey cook am

If you want it you go spend to chop am

Cos I love you no be mouth oh oh oh

No be mouth oh eh

Love no be for mouth oh ah ah

No be mouth oh eh

I love you no be mouth oh oh oh

No be mouth oh eh

展开显示全部歌词