Omoge-Ojb

Omoge

歌手:Ojb

专辑:Omoge

时间:2023-05-15

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Na the love wey

I get for you my baby

Love is super

No go use me do play play o

I fit game over

Na you dey high me omoge

I no fit sober

Omoge will you come over

Omoge the night is younger

Omoge so fe pa mi ni

I'm OJB I'm not damini

But still this thing wey

You carry got me screaming ye ye

My love's for real baby

This one no be play play

Trips to the Maldives, for the vacay

Owo wan le, baby girl mi o kere

Dark skin girl, o ni melanin

Her skin too smooth, o ni collagen

Lo si London, lo si Aberdeen

Take you worldwide

To the  places where you never been

Place that you've never seen

Places wey dey overseas

Places That you've never dreamed of

Everything we go explore cause

You love me, no dey try form tough

You love me, no dey try form tough

Na the love wey I get for you my baby

Love is super

No go use me do play play o

I fit game over

Na you dey high me omoge

I no fit sober

Omoge will you come over

Omoge the night is younger

Omoluabi wey no get red flags

On top her I fit to spend bags

She dey high me pass all of dem bars

She's a keeper na she I love pass

All of dem girls, dem go chop breakfast

Just know sey we go get haters

E no matter, na you dey pray pass

B no matter, plan A you sure pass

Na the love wey

I get for you my baby

Love is super

No go use me do play play o

I fit game over

Na you dey high me omoge

I no fit sober

Omoge will you come over

Omoge the night is younger

Na the love wey

I get for you my baby

Love is super

No go use me do play play o

I fit game over

Na you dey high me omoge

I no fit sober

Omoge will you come over

Omoge the night is younger

展开显示全部歌词