
在手机上保存,获得更好体验
Boykish leleyi
Dadadadadididadadada
Ayaya Eh
Say
It’s alright everybody wan dance
And I’m ready to give it my last
Dem no know say I don Dey come by
Ayaya
And I’m ready to give them vibe
Me I no want any stress in my life
Now I’m making my hustle my wife
Ayaya
E get so many shits that I’ve been through
Get too many shenking that I let go
Frienimies wanna put me on a death roll yeah
Yeh!
And ever since I see God no be man
So I gotta face it cause I can’t cope
And that **** really gat me on my ten toes yeah
Cause everything I say they take it for a play
Everything they want na to hustle for the grades
No be by the grades that’s not the cases
Yeah we on the race me no falling for the breaks oh no
I told them that I’m coming up
Dem nogo ever see me for their corridor
Kan ma fi ile Jin f’ona jin mi lor
Tin ba tin korin kan sha tima gbomi lor
HAIRUSHU, KAIRUSHU,
KAILADAYUSH, HAILADAYUSH
KALADAYUSH, HALADAYUSH
LADAYUSH so do what you con do
From the south to the east to the west to the north make dem know
Because Everytime I’m intact eh
Koko lara le we no fit sare
To whole a dem a people wey Dey feel my ways
Everything you touch e go prosper ehn
So tell your brother tell mama sister eh
I’ve been on the road for a long time eh
And Emi nogo relent till I make my ways
Pray to God blessing abundant eh
It’s alright everybody wan dance
And I’m ready to give it my last
Dem no know say I don Dey come by
Ayaya
And I’m ready to give them vibe
Me I no want any stress in my life
Now I’m making my hustle my wife
Ayaya
E get so many shits that I’ve been through
Get too many shenking that I let go
Frienimies wanna put me on a death roll yeah
Yeh!
And ever since I see God no be man
So I gotta face it cause I can’t cope
And that **** really gat me on my ten toes yeah
HAIRUSHU, KAIRUSHU,
KAILADAYUSH, HAILADAYUSH
KALADAYUSH, HALADAYUSH
LADAYUSH