Don't 8 (Explicit)-GBFLEX CAMARO

Don't 8 (Explicit)

歌手:GBFLEX CAMARO

时间:2026-05-14

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Cmrrrrr

Hold your lane, no complain

Take your time, grind today, stay awake

No envy, no hate

Success go Dey come your way

From the day we were born

Everybody running race

Na why we Dey different face

Different color, different place

Everybody just Dey pray

Say their pikin no go fail

Make the journey no delay

Olabisi ò ranti ile

Ajala die in vain

This life no balance

E get rules for the poor, e get rules for the rich

If dem say God, open your eyes and seeeee

Can you drink origin if see Hennessy

Higher na higher if still drink palmiii

Grace Dey ma head, Oluwa cover me

Wetin God plan no go fit pass me

Hold your lane, no complain

Take your time, grind today, stay awake

No envy, no hate

Success go Dey come your way

Hold your lane, no complain

Take your time, grind today, stay awake

No envy, no hate

Success go Dey come your way

Me I no go fake my love, zero oju aye

stack the bag up kin le kòwò ra lè

Same energy if you cross my lane

No bad vibes, keep it faraway

I focus on the grind, I no get holiday

I put in more work, make the blessing no delay

Person don price, he don ready to pay

Me I no go over gas my Akonuche

Hold your lane, no complain

Take your time, grind today, stay awake

No envy, no hate

Success go Dey come your way

Hold your lane, no complain

Take your time, grind today, stay awake

No envy, no hate

Success go Dey come your way

You sayy

The beat assassin

展开显示全部歌词