Trowey (Explicit)-Terry G
    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Ginjah oh

Swagger oh eh

Ohhhhhhhhhhhhh

Yeeeeeee

Chai free me now

I dey vex

I dey vex

I dey vex

I dey vex

I dey vex eh

Oya bad belle clear for my front eh

Clear for my eh

Clear for my front eh

Chai bad belle

Trowey

Trowey

Wuru wuru

Trowey

Trowey

Oshi o da

Trowey

Trowey

Enemies

Trowey

Trowey

Listen up

See me I no come here to play

Chai me I no come to play games

Chai I carry my dogodogo

I ccarry my daga

I want to come dey flame flame

Chai dey wanna busrt up una enemies

Chai dey want to busrt up to pieces pieces

They wanna burn dem to hashes ***

**** go to kirikiri

Oya fire burn dem round

I dey rock my thing

I dey roll up my style

I dey burn up my flame

Why dem dey beef eh

Why de dey yarn eh

Why dem dey yanopata yanopata

Chai bad belle

Trowey

Trowey

Wuru wuru

Trowey

Trowey

Oshi o da

Trowey

Trowey

Enemies

Trowey

Trowey

Bad belle clear for my front eh

Ckear for my front eh

Clear for my front eh

Wuru wuru clear for my front eh

Clear for my front eh

Clear for my front eh

Chai moni kini mo se

Kini mo se

Won bimi lere

Why you dey complain complain

Anything I do you dey complain complain

Upon that I dey maintain maintain

Chai I dey regulate regulate

Am still yanananananana

Arabaraa chap****

Wetin I do dem eh

Me I no know know know

So nothing do me after ****

Chai bad belle

Trowey

Trowey

Wuru wuru

Trowey

Trowey

Oshi o da

Trowey

Trowey

Enemies

Trowey

Trowey

Enemies clear for my front eh

Clear for my front eh

Clear for my front eh

Wuru wuru clear for my front eh

Clear for my front eh

Clear for my front eh

Oya oya I say shout up

Oya carry yopa carry a drop

Oya woddy go front

I say make you pave oya make I come

Chai me I go come for your front oh

Me I go do as I like oh

*** give me the shayo

Give me the butter***

Oya oya parol parol parol****

See me I dey sing sing song

I dey like dem to dey craze for my song

Intellectual me dey rock upon the beat

Make dem to dey highre highre

Oya trowey

Trowey

Everybody

Trowey

Trowey

Ah oya make you

Trowey

Trowey

Everybody

Torwey

Trowey

Oya

Oya

Oya enemies clear for my front eh

Clear for my front eh

Oya clear for my front eh

Clear for my front eh

Clear for my front eh

Oya ginger the ginjah

Han oya ginger the ginjah

Oya make we swagger the swagger

Everybody make you swagger the swagger

Terry g make you

展开显示全部歌词