Chop Life (Explicit)-Ceeza Milli

Chop Life (Explicit)

歌手:Ceeza Milli

时间:2022-04-14

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Gangstar ridden

Milliana

Gucci down to my feet

Yeh yeh yeah

Gucci down to my feet

Bad boy milli yeah

Dem know who I be

Yeh

Everyday na holiday o

Na why me I dey gawulekpa

Cos d money dey o

Oh no

That's why dey hating on me

I Don seen so much jealousy

Yeah

But Me I no dey look uche face o

Wetin dey my mind na only

Where d money dey so

Yeah yeah

This life I go chop am

Yeah

No time to dey check time

Yeah

Na men dey dem go run am

Yeah

We don't stop

We go all night

Yeah

No be say na me do pass

But I don't like what I don't like

Yeah

If you **** up omo na distance

Ooo na distance oo

Me I wan dey shayo oo

Shayo

Cos I no know tomorrow

you see my lead oya follow

Make I wash away your sorrow

shayo oo

Shayo

Cos I no know tomorrow

you see my lead oya follow

Make I wash away your sorrow

U see my drip is foreign

Ahn Ahn

Everything I do is foreign

Ahn Ahn

Omotena Whine for d money

U know say me I wan touch ur body

Ye

Oti kpe tan wa mi

So Tell me why u acting funny Yeah

U no fit deny sey d Boi too Sabi

If u no know make u ask somebody oo

Yeah yeah

This life I go chop am

Yeah

No time to dey check time

Yeah

Na men dey dem go run am

Yeah

We don't stop

We go all night

Yeah

No be say na me do pass

But I don't like what I don't like

Yeah

If u **** up omo na distance

Omo na distance oo

Me I wan dey shayo oo

Shayo

Cos I no know tomorrow

U see my lead oya follow

Take and wash away ur sorrow

shayo oo

Shayo

Cos I no know tomorrow

U see my lead oya follow

Take and wash away ur sorrow

Ma Jaiiye mi Je je je

Je je je

Jaiye mi

shan pelele

Ke le le

Ma lon ja kpelele

Oh yeah

Shan pele le

Kelele kololo kpelele

Oya ja kpelele

Oh yeah yeah yeah

Oh oh ooo oh

Ceeza Milliana say

Badman dey here so

展开显示全部歌词