how to luv (Explicit)-Omah Lay

how to luv (Explicit)

歌手:Omah Lay

时间:2022-07-14

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

how to luv (Explicit) - Omah Lay

Lyrics by:Stanley Omah Didia/Michael Innocent/Kelvin Ibinabo Oriye/Isaiah Precious

You know I'm just tryna have fun tonight you know

Ain't nobody judging anybody

Everybody is beautiful tonight

You feel me

'Cause you know

You know

My body dey for Adamawa

Wa-wa wa-wa wa-wa wa-wa

My head e dey for jigawa

Wa-wa wa-wa wa-wa woah-woah woah-woah

My matter e full for nkom kom kom kom wah

My heart carry too much ngwo ngwo ngwo ngwo ngwo ngwo ngwo ah

Girlie come show me how to love

We get married no divorce

It's just you and I endorse

All these diamonds ain't enough

My girlie come show me how to love

Show me show me show me

It's just you and I endorse

We get married no divorce

All these diamonds ain't enough

All these diamonds ain't enough

I've been trying shawty

Trust me I **** with you

But I no believe say you go fit to solve my issues

Ah ah-yiy ah-yiy

You know na kcee wey sing Limpopo

My motor Dey for Ikoku

Chop my money intoto

Omotena hit my agogo go

I know wetin dey your kom kom

If you no give me I go Kolo

I get the spirit of ashewo

Port Harcourt boy Isaac Boro

Girlie come show me how to love

We get married no divorce

It's just you and I endorse

All these diamonds ain't enough

No

My girlie come show me how to love

Show me show me show me

It's just you and I endorse

We get married no divorce

All these diamonds ain't enough

All these diamonds ain't enough

展开显示全部歌词