Shalewa no one can love me like you
I promise ya
Ill never leave you my boo
Yeah
I was down on
The low low low
(On the low)
You held me down
You never go go go
(Emmm hmm)
Doremi faso la ti do
Come closer make we take photo
(Photo)
No go make drown inside Marianna
Emmm Shalewa
Tu ne vois pas ?
Egbami oh girl no body oh
Eeny miny moe
Still na you me ah chose
When you touched me
I feel a spark Pikachu
Without you I’m incomplete
Mami Ce n'est pas possible
How ei go be?
Ehmm i no like palava I no like kwanta
I be like bandana for ya head tie
I give you cassava you call me dada
Emm mami water you sweet like Fanta
I no like palava I no want drama
I be like bandna tied to ya matter
I give you cassava you call me dada
Emm mami water sweetie like Fanta
I was down on
The low low low
(On the low)
You held me down
You never go go go
No go make me Drown inside Marianna
I no want kwanta
I no want wahala I no want kwanta
So tell my baby would u ride for me
Set aside all your pride for me
I no wan kpala
I no want wahala I no want hear say
If I give u all my love today
Tomorrow u go leave me run away oo
Shalewa , no wan can love me like you
I promise ya
I'll never leave you my boo
Shalewa , no wan can love me like you
I promise ya
I'll never leave you my boo