Lamba
Ibiit monster
Ginger Ginger Killa
(Are you feeling funky)
How many times dem go tell you before you know say na hyper Dey for here (hyper Dey for here) ye eeeh
I gat one girl from Ghana
Wey Dey high me like Gbana
O oh no Susana
I cannot lose her number
She Dey cause wahala
Man no fit stand her drama
But as e don be you suppose know
Is about time that you go down low
I like shorty with back like trailer
She on point without designer
Body na made but no be China
Shorty too fine na GOD design am
She like a guy wey get ginger
I give her one she halla killer
Hold me down no want to leave me
Oh she gat me singing karashika
Moti je gbese
Moti je gbese
Moti je gbese
Gbese re o (gbese)
Gbese re
A ni moti je gbese
Moti je gbese
Won ni pe mo ya werey
Werey re o (werey)
Hmm werey re
I meet her for road she say she going my way
Hop in the ride and tell me take me away
She liking my vibe and wanna party tonight
She wanna sit in my face but I Dey think say na play
Make a man concentrate
Make a high priest wan fornicate
Before I knock knock she don open gate
Wole wa she gat no time to waste
Su n mo bi je ka jupa o ye
Strike your cord like guitar o ye
Kilo gbe loshe shi tan
When she make it stand she sit down
Ye mo ku mo gbe mo daran (daran)
Omo lo du to yi
She give me rush rush like Indomie
Abeg do me small small no go injure me
I like shorty with back like trailer
She on point without designer
Body na made but no be China
Shorty too fine na GOD design am
She like a guy wey get ginger
I give her one she halla killer
Hold me down no want to leave me
Oh she gat me singing karashika
Moti je gbese
Moti je gbese
Moti je gbese
Gbese re o (gbese)
Gbese re
A ni moti je gbese
Moti je gbese
Won ni pe mo ya werey
Werey re o (werey)
Hmm werey re
Maqai on the mix
Werey re o (werey)
Hmm werey re
A ni moti je gbese
Moti je gbese
Won ni pe mo ya werey
Werey re o
Werey re
Monster
Lamba