Omawumi-Bottom Bell
    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Omawumi - Bottom Bell/Flavour

Lyrics by:Bottom Bell

Composed by:Bottom Bell

Kokoma

I stand by

Adebisi Konga

Omawumi's baby

Ehn ehn wonder

Kokoma

I stand by

Adebisi Konga

Omawumi's baby

Ehn ehn wonder

Ehn ehn wonder

Heyy

Oga buy me bottom belle

Coolu my heart yeh

Oga buy me bottom belle

Coolu my heart yeh

Bonswe azikiwe

Bonswe ayoh ayoh

Bonswe azikiwe

Bonswe ayoh ayoh oh

Ayoh oh

Eh eh ayoh ayoh oh

Ayoh oh

Oo yeah ayoh ayoh oh

Tell me say you like me

Me sef tell you my own oh

When e reach to buy me fine things

E wola da rite iyeh

If I tell you say make you do me better

Try understand

As a woman wey like plenty money

Oya show me you fit shake your body

You be chairman no be for mouth eh

Chairman do something pamurege

Omawumi baby

Bottom belle

Bulu mai hatiye

Ogamiti bottom belle

Ulo mai hatiye

Bonswe azikiwe

Bonswe ayoh ayoh

Bonswe azikiwe

Bonswe ayoh ayoh oh

Aio rimba

Eh eh ayoh ayoh oh

Yeeee

Ayoh ayoh oh

Flavour Omawumi baby

Bottom belle

Abo ba bo ba bo ba bo

Abonsuwe wala

Flavour Omawumi baby

Bottom belle

Abo ba bo ba bo ba bo

Abonsuwe

The way you dey whyne am go down down low

Aiyee

E dey coolu my heart eh

The way you dey shake your bum bum bum

Haha

E dey coolu my heart oh

You want am for naira or dollars oh yes

You want am for pounds or euro theres fors

Anything for you baby

Coolu my heart

Coolu my heart

Oya dancia dancia baby mi

Kporokoto Kporokoto ogini di

Yeah oho

You dey coolu my heart eh

Olomai tido tembele

Ulo mai hatiye

Olomai tido tembele

Ulo mai hatiye

Bonswe azikiwe

Bonswe ayoh ayoh

Bonswe azikiwe

Bonswe ayoh ayoh oh

Ooo ooo

Ayoh ayoh oh

Oooo ayoh ayoh oh

Ayoh oh

Kokoma

I stand by

Adebisi Konga

Omawumi's baby

Ehn ehn ifolonda

Kokoma

I stand by

Adebisi Konga

Omawumi's baby

Ehn ehn

Flavour

Omawumi baby

Bottom belle

Abo ba bo ba bo ba bo

Abonsuwe oiya

Flavour

Omawumi baby

Bottom belle

Abo ba bo ba bo ba bo

Abonsuwe

Yeah yeah tuinge tuinge

Show never

Ba ba banjoma dige yeah yeah

Aha hihi

展开显示全部歌词