Amdallah-Seyi Vibez

Amdallah

歌手:Seyi Vibez

专辑:Amdallah

时间:2023-05-29

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Everything say na vanity

Right now what you telling me

More die to my enemies

Wonrimi lori teli

Dawomi sunu Zelle

Put it on my Zelle

I put them on pending

Fawas larubawa ni Kalas

Oti la gos

Oga organize your self Agbantara

Okan Ye wen oni bale

If I l dey on Codeine diet

E no mean say I keep quite

Eh eh odigba yen

Nigbayen

Fun nipayen

Kipayen

Mo justify eh

1 liter yeah

Pour me highness 1 liter yeah

Obadi ya eh Emilomo ni badiya eh

Money activity Them fear my activities

Disturb the hmmm hmmm hmm

Only God is able mr Ability

Link on my bio Biology

Fss sociology Philosophy psychology

Basically am bad

Wetin do the economy Koma kan mi

Arrangee ni Chronology

Music is my hobby

And I owe you no apology

No peace for my enemy

Everything say na vanity

Right now what you telling me

More die to my enemies

Wonrimi lori teli

Dawomi sunu Zelle

Put it on my Zelle

I put them on pending

They can never check me

What GOD has design

No man fit spoil am

They thought I’ll resign

But my shoe Dey shine

Ah ah Amdallah !

Na who Dey whine

Came to say hi

I no come to fight

What GOD has design

No man fit spoil am

They thought I’ll resign

But my shoe Dey shine

Ah ah Amdallah !

Na who Dey whine

Came to say hi

I no come to fight

Ose olorun say you no spoil my face

This people for ask Wetin I gain

Look at my face

Emi ma de biti mobama de

Oya gegemu bolorun so e koma sora

Aoni jeun epe San ra

Oh oh Toha Lola Yasin ka Toha

Keep counting the number

Broda age na number

Everything say na vanity

Right now what you telling me

More die to my enemies

Wonrimi lori teli

Dawomi sunu Zelle

Put it on my Zelle

I put them on pending

They can never check me

What GOD has design

No man fit spoil am

They thought I’ll resign

But my shoe Dey shine

Ah ah Amdallah !

Na who Dey whine

Came to say hi

I no come to fight

What GOD has design eh eh

No man fit spoil am

They thought I’ll resign

But my shoe Dey shine

Ah ah Amdallah !

Na who Dey whine

Came to say hi

I no come to fight

展开显示全部歌词