
在手机上保存,获得更好体验
Claro ti mo fa lo lo far
See this shayo wey dey for my cup e ma lo wa
This life na jeje
Ma lo fi ta tete
Na to steady dey enjoy my life be the best
Aye o le fe ni to ba mo way
Na plenty road lead to market o find your way
Igbagbo wa critical fe ni to ma make e
Based on believe o BOB
Awa n jaiye nibi pelu alafia alafia
With wetin my eyes don see
na to dey chop this life chop this life
Awa n jaiye nibi pelu alafia alafia
Me and my guys we be ganging steady
na to dey chop this life chop this life
The situation is critical
But my motivation is radical
I'm spiritually ready for anything wey won come my way
This life calculation is technical
But I must chop life that's so empirical
This message is so damn practical
Show workings less cho cho cho
Aye o le fe ni to ba mo way
Na plenty road lead to market o find your way
Igbagbo wa critical fe ni to ma make e
Based on believe o BOB
Awa n jaiye nibi pelu alafia alafia
With wetin my eyes don see
na to dey chop this life chop this life
Awa n jaiye nibi pelu alafia alafia
Me and my guys we be ganging steady
na to dey chop this life chop this life
Awa n jaiye nibi pelu alafia alafia
With wetin my eyes don see
na to dey chop this life chop this life
Awa n jaiye nibi pelu alafia alafia
Me and my guys we be ganging steady na to dey chop this life chop this life