Talk-Minz

Talk

歌手:Minz

专辑:Talk

时间:2016-10-20

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Talk - Minz

Wo ni

Mo ni kilele

Eh ehe ehhh

Oh oh

Baby no go look uche face follow me

Dey go on a wave

Oya give me sample ekwe baby

I go love you everyday

See I no go do you bad thing me

I no go use you throwe

Na na na eh oheh

Tele mi let me take you round town

We will be rolling in my new mercedes

Tele mi me and you go be five

And six mo ti renikeji

O baby make dem talk anything

Wey dem wan talk kosi qwery

You don't know aa minz

I wan follow you talk o sho ma

Ba mi ni gbolohun

Is like am falling in love

O jem ba e so ko to dun

Am calling your phone pick up o eh owe

Na only you wey

I fit love o

Me I want to me

I want to talk o

Before the matter before the matter long o

Am calling your phone pick up o

Pick pick up o

Na only you wey

I fit love o na I fit love o na only you wey

I fit love o sister

So no dey give me trouble so no dey

Come dey give me trouble jika

Way that you whine that thing

Make me dey want to dey mayan

Baby if you give me that thing

I go give you heart desire

Tele mi let me take you round town

We will be rolling in my new mercedes

O baby me and you go be five

And six mo ti renikeji

O baby make dem talk anything

Wey dem wan talk kosi qwery

You don't know aa minz

I wan follow you talk o

Sho ma ba mi ni gbolohun

Is like am falling in love

O jem ba e so ko to dun

Am calling your phone pick up o eh owe

Na only you wey

I fit love o

Yeah

Me I want to me

I want to talk o

Before the matter before the matter long o

Am calling your phone pick up o

Pick pick up o

Na only you wey I fit love o

So let me tell you love o love o love o

Baby let me touch you skiz a tago

Baby come in the bad

I can sure hat me yeah

No no no aa miz

I wan follow you talk o

Sho ma ba mi ni gbolohun

Is like am falling in love

O jem ba e so ko to dun

Am calling your phone pick up o eh owe

Na only you wey

I fit love o

Yeah

I don't

Me I want to me

I want to talk o

Before the matter before the matter long o

Am calling your phone pick up o

Pick up pick up o

Na only you wey I fit love o

展开显示全部歌词