Many people the love me
Some people the hate me
If some people the hate me
It can never stop god
Many people the love me
Some people the hate me
If some people the hate me
It can never stop god
To bless me Many people the love me
Some people the hate me
If some people the hate me
It can never stop god to bless me
If I broke them go laugh me
Na why I run KITIKATI
Doing my thing on a badman things
Many people plan to shake me
But my god keep me solid
Many niggas the backstab me
But nothing fit to break me
Even if you lock my grace
Oluwa gimme the spare key
Me I no get time for your hate
24/7 am on the road
Am in a haze money I the chase
I don't care who the vex
Even if the whole word the hate on me
Anything wey gimme joy na wetin I go do
Anything wey go stress me I no dey
If na shayo I dey there
If na jolly I dey there
If na wahala i dey there
If na sapa I JAPA
If na parte owambe
Money matter I mount here
Ah ah ah jigijigi ah
Ah ah ah jigijigi ah
Many people the love me
Some people the hate me
If some people the hate me
It can never stop god to bless me
Many people the love me
Some people the hate me
If some people the hate me
It can never stop god to bless me
Life tryna fuck me up
But I thank my God
Say he keep me strong
Many tie me down
I beg my God to lose me now many wanna see me fall
But I look my back I see my god
What's the need for hate mumu at 48 want the hate my grace
When I the fly like jet is it bad I pull up i
N a range(range Rover) at my age
Put your hate for work so your work go pay
I hustle like say I the owe Palmpay kpekus
No fit sweet past pay day use am play first
You go know how I take dey
Use am play first you go know how I take dey
Many people the love me
Some people the hate me
If some people the hate me
It can never stop god to bless me
Many people the love me
Some people the hate me
If some people the hate me
It can never stop god to bless me