Where The Money Dey-Aggi

Where The Money Dey

歌手:Aggi

时间:2026-04-24

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

I can not stay if no money dey

cus you will not stay if no money dey

wake up and hustle a million ways

till a million dey

if you owe me money then you must pay

my guy get kala wey dey burst brain

and he don't like talking too much

so please don't be talking too much

I feel like Usain all day run it up

Anopa ma sore pray to god please level up

Every blessing double double double please double up

Obiara bisaa me sɛ sista wetin you dey chop

It be hustle I dey chop

From Monday till Sunday

(Me I dey where the money dey)

On my way on my way

(Me I dey where the money dey)

From Monday till Sunday

(Me I dey where the money dey)

On my way on my way

(Me I dey where the money dey)

Me I dey where the money dey

Me I dey where the money dey

Me I say what I say wanna say

Me I do what I wanna do

Me I do what I must do

Me I don’t compare to you

Me I get down and I pray

Hustle monday to sunday

I no dey listen

When they dey talk am

Cus they no get am anyway

Too many haters haters haters haters haters stay away

When I dey hustle them no dey

When I dey struggle them no dey

Everyday different story them go call me when the money dey

I feel like Usain all day run it up

Anopa ma sore pray to god please level up

Every blessing double double double please double up

Obiara bisaa me sɛ sista wetin you dey chop

It be hustle I dey chop

From Monday till Sunday

(Me I dey where the money dey)

On my way on my way

(Me I dey where the money dey)

From Monday till Sunday

(Me I dey where the money dey)

On my way on my way

(Me I dey where the money dey)

I cannot stay if no money dey

cus you will not stay if no money dey

wake up and hustle a million ways till a million dey

if you owe me money then you must pay

My guy get kala wey dey burst brain

And he don't like talking too much

So please don't be talking too much

I feel like Usain all day run it up

Anopa ma sore pray to god please level up

Every blessing double double double please double up

Obiara bisaa me sɛ sista wetin you dey chop

It be hustle I dey chop

From Monday till Sunday

(Me I dey where the money dey)

On my way on my way

(Me I dey where the money dey)

From Monday till Sunday

(Me I dey where the money dey)

On my way on my way

(Me I dey where the money dey)

From Monday till Sunday

(Me I dey where the money dey)

On my way on my way

(Me I dey where the money dey)

From Monday till Sunday

(Me I dey where the money dey)

On my way on my way

(Me I dey where the money dey)

展开显示全部歌词