Ayama-Starco

Ayama

歌手:Starco

专辑:Para Mode

时间:2023-09-22

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

“ye ye

ye ye ye

ye ye ye

Ayama le le le

ayama le le le

ayama le le

ayama le le

ayama

ayama le le

ayama le le

ayama

since early mo mo

say I never ****

say I never smoke

say I never drink

watin Dem dey find

Dem go soon dey see

watin I dey fine

me I never see

omotena

call me when you horny

no be only when you need

money

if na so all these things

dey be

me and you go enjoy all

this loving

ayama le le

ayama le le

ayama

ayama le le

ayama le le

ayama

ayama le le

ayama le le

ayama

ayama le le

ayama le le

ayama

I been dey love

I been dey trust am

I been dey **** am

na so e con dey do gra gra

na so e con dey do

anyhow

me sef I leave am

go another house

now she come dey miss

me

I be rumoudara boy

international

been around the world

seen a lot of things

abi you dey talk

me I no dey hear

I dey leave my life

my way

Ayama le le le

ayama le le le

ayama le le

ayama le le

ayama

ayama le le

ayama le le

ayama

since early mo mo

say I never ****

say I never smoke

say I never drink

watin Dem dey find

Dem go soon dey see

watin I dey fine

me I never see

omotena

call me when you horny

no be only when you need

money

if na so all these things

dey be

me and you go enjoy all

this loving

ayama le le

ayama le le

ayama

ayama le le

ayama le le

ayama

ayama le le

ayama le le

ayama

ayama le le

ayama le le

ayama

for the boys

for the men them

for my people way Sabi

for the people way

wan make their mama

proud

I dey pray say

make your ship no capside

cuz,

you know say your mama

go chop

government go chop o

your kale go chop o

if you know get rabbers

you no fit be rappers

abi you dey doubt me

they go tire you wrapper

them go take you waka

Dem go show you shege

Dem go give you pem pem

abi you dey whine me

street e no remember

abi you dey whine me

street e no remember

展开显示全部歌词