you cheated, i cheated too-CKay

you cheated, i cheated too

歌手:CKay

时间:2023-06-16

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

you cheated, i cheated too - CKay

Lyrics by:Chukwuka Ekweani

Composed by:Abayomi Iilerioluwa/Chukwuka Ekweani/Jonathan Kweku Awote-Mensah

Produced by:Abayomi Iilerioluwa/CKay

You cheated I cheated too

You're twisted I'm twisted too uh

You think sey you wicked I wicked too

You dey use my heart dey catch your cruise

Dey catch your cruise

Make I catch my cruise

Make you catch your cruise

Make I catch my cruise

Nobody go lose

I thought you were the one

Clearly I was wrong

Girl you do me strong thing

Girl you do me strong thing

I thought you were on my team

But you show me your true colour

And I no like wetin I see ahh

You cheated I cheated too

You're twisted I'm twisted too uh

You think sey you wicked I wicked too

You dey use my heart dey catch your cruise

Dey catch your cruise

Make I catch my cruise

Make you catch your cruise

Make I catch my cruise

Nobody go lose

This period know wetin you dey do o

No go dey do"My baby my baby my baby"

Because the same girl wey you dey carry dey put for mind

Dem dey tah tah tah tah

Slap her nyash with disrespect

Kpah kpah kpah kpah

You think sey you wicked I wicked too

You you dey there dey do"My baby"

You dey use my heart dey catch your cruise

展开显示全部歌词