4 Days-Magixx

4 Days

歌手:Magixx

专辑:4 Days

时间:2024-03-27

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

I just dey look your face

And I no fit to understand

How you makey my heart e race

Body dey sweet me

Jedi jedi for waist

And I no fit to concentrate no

And if you go play me sef I no mind o

As long as we dey

Something about Olivia

It’s deeper than Mariana

Sweeter than my **

As we cruise into Ottawa

I’m just a lonely mister

Your company me I’m after

Thunder fire anybody

Wey wan put asunder

As I dun loss for your maze

I be longing for your taste

Make I give you informate

I been loving you for days

If I buy you aparté

Would you help me ascertain

Make I give you informate

I been loving you for days

Fala fala

I be moving to your Salsa

Para para

Na your body make me calm down

Abena please comply

I want to ease your mind

Omo Ologo ye ma gbala

I go make you sing hosanna

Give you attention

Like a soldier man

Something about Olivia

It’s deeper than Mariana

Sweeter than my **

As we cruise into Ottawa

I’m just a lonely mister

Your company me I’m after

Thunder fire anybody

Wey wan put asunder

As I dun loss for your maze

I be longing for your taste

Make I give you informate

I been loving you for days

If I buy you aparté

Would you help me ascertain

Make I give you informate

I been loving you for days

展开显示全部歌词