Jangilova (Clean)-Seyi Shay

Jangilova (Clean)

歌手:Seyi Shay

专辑:Seyi or Shay

时间:2015-11-12

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Jangilova (Clean) - Seyi Shay

It's del B on the beat

The love I get for you e double times 2

Somebody go wound o e fi fail

Baby baby boo nobody but you

No even think am o

On to say

Baba Janeti o

Tell me sey e dey love o

Sey nah him first come first o

Wetin him do one thing

Me sefi dey love o

Many people dey talk e yeh baby na you o oo

Believe me

Sey the love I get for

You o no be man made o

E be jangilova

Haha chai baby

The love I get for

You o believe me no be here o

E be jangilova

Baby o the love

I get for you chai no be small o

E be jangilova

Baby boo the love

I get for you o no be fake o

E be jangilova

Hey baby believe

O believe o no be fake o chai

Many have come and go

But me am here to stay

To serve you as my king o Hey

My heart dey beat for

You body dey shake for you

Who wan sey no be you o

On to sey

Baba Janet o

See na him dey love o

See nah him first come first o

Sey one thing do one thing ehhh

Sey the love I get for

You o no be man made o

E be jangilova

Hahaa chai baby

The love I get for

You o believe me no be here o

E be jangilova

Baby o the love

I get for you chai no be small o

E be jangilova

Baby boo the love

I get for you o no be fake o

E be jangilova

The love I get for

You baby mo no be here o

E be jangilova

Ha hey hey hey baby

The love I get for

You o o no be man made o

E be jangilova

Baby believe me sey the love

I get for you o chai

Body o my body e be jangilova

Na from o na from apple o

The love I get for you o o na divine o

E be jangilova

展开显示全部歌词