Shun (Explicit)-Kuojo Berry

Shun (Explicit)

歌手:Kuojo Berry

时间:2022-04-09

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

You said you wanna go

I won’t force you

If you wanna go

Go far away

I beg you taya

My heart’s on fire Well, nowadays

If you treat me like mama

Me too ago treat you like dada eii

So tell me why anytime wey I call you you no dey answer

My messages too no reply

You dey give me blue ticks and emojis dey cry

I get much love for you I no go lie

But now adey see sey everything be lie Well

Me I got my eyes on you

So you for shun the do

Oh my baby boo

Make I see sey your mind dey too (your mind dey too )

The things wey you do edey cause problem

Be my baby boo I don’t like problem

My mind dey for you so don’t do long

You for shun all the things you dey do ah

See my eye

Check my heart

Broke wey dey catch my heart

Don’t leave me now

And call me later to apologize I no go accept o

Edu anadwo a menko meda

Wogyae me a hwan nkyen na m3da

If you leave me now you won’t get me again never

Me abi your caretaker

If I call you bae igo bring trouble, Well

展开显示全部歌词