Mu Jo - Skales
Written by:Skales A
La la la la la
Ha
It's okay okay okay
S to the K K
Hahaha
If you dey feel me let me know
E nor easy to run the show
E nor easy to come from nothing
And become something and make some dough
Olomo kilo fun omo re
I'm unstoppable malo be
No need to sit down dey hate on anybody
Leave the people wey dey form ode
Oya Mujo mujo mujo mujo mujo
Mujo mujo mujo mujo mujo
Oya Mujo mujo mujo mujo mujo
Mujo mujo mujo mujo mujo
Lego
Everybody Mujo
Got my eyes on you oh
Love the things you do oh
Oya act a fool oh
Everything brand new oh
All my clothes and shoe oh
I'm a boss like Hugo ha
I'm badder than you oh
All the ladies and the fellows
Dem dey steady feel my flow
Every single place I go
Na me dey always rule o
My music like ajino moto moto
E be like say I don win lotto lotto
Everybody want a photo photo
Cruising around in my motto motto
In my motto
If you dey feel me let me know
E nor easy to run the show
E nor easy to come from nothing
And become something and make some dough
Olomo kilo fun omo re
I'm unstoppable malo be
No need to sit down dey hate on anybody
Leave the people wey dey form ode
Oya Mujo mujo mujo mujo
Mujo mujo mujo mujo
Oya Mujo mujo mujo mujo
Mujo mujo mujo mujo
Eni Eji Eta lego
Mujo mujo mujo mujo mujo
Oya Mujo mujo mujo mujo
Mujo mujo mujo mujo mujo
Aaah
Everywhere wey I go I dey shutdown
Tell the people say na me dey runtown
Na my music dey make dem dey go down
Oya go down
Oya go down
Everybody know say I'm the man now
My music nor dey let them dey calm down
Everyday number one on the countdown
Oya go down
Oya go down
All the ladies and the fellows
Dem dey steady feel my flow
Every single place I go
Na me dey always rule o
My music like ajino moto moto
E be like say I don win lotto lotto
Everybody want a photo photo
Cruising around in my motto motto
In my motto
If you dey feel me let me know
E nor easy to run the show
E nor easy to come from nothing
And become something and make some dough
Olomo kilo fun omo re
I'm unstoppable malo be
No need to sit down dey hate on anybody
Leave the people wey dey form ode
Oya Mujo mujo mujo mujo mujo
Mujo mujo mujo mujo mujo
Oya Mujo mujo mujo mujo
Mujo mujo mujo mujo
Eni Eji Eta lego lego lego
Mujo mujo mujo mujo
Oya Mujo mujo mujo mujo
Mujo mujo mujo mujo
Any one day mass