GODFATHER (Explicit)-Davido

GODFATHER (Explicit)

歌手:Davido

时间:2023-03-30

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

GODFATHER (Explicit) - Davido

Lyrics by:Davido

Composed by:Davido

All of the blessings wey dey come my way

Come my way

Part

Part

Erima jẹ ka jọ ko po tua

Make you no go relent no go relent

The you ju'badi improper

Shey you want to collect

You no I get the connect connect

Ẹlẹ your body fire oh fire

Carry fire wey fit flat my tyre oh tyre oh

Call all my man dem make dem ball out ball out

Tonight I want to call her call her

Igbadun is important important

Igbadun is important

You no see we are crossing borders borders

The magic we dey chun am chun am

All of my guys are ballers ballers

More balloon for my corner

They can't tell me nothing nothing

They can't match my energy energy

Balling na normal thing normal thing

Cruising aston martin martin

All of the blessings wey dey come

My way wey dey come my way

They are all on God

And if dem try to talk

E go burn them like hot water

Oh like hot water oh hot water oh

You better look well ko to soda

O ko to soda o ko to soda oh

Counting my blessing titi d'ola o

Oya na grasshopper oh

Emi n'ikan I be godfather oh I be godfather oh

I be the godfather oh

I no dey joke with my peace of mind of mind

Pass me the igbo make I feel alright alright

When I'm with you I'm with you for life

Girl me wanna blow your whistle all night

Baby put your worries all on me

I want to no money

Call all my man dem make dem ball out ball out

Tonight I want to call her call her

Igbadun is important important

Igbadun is important important

You no see we are crossing borders borders

The magic we dey chun am chun am

All of my guys are ballers ballers

More balloon for my corner

They can't tell me nothing nothing

They can't match my energy energy

Balling na normal thing normal thing

Cruising aston martin martin

All of the blessings wey dey come

My way wey dey come my way

They are all from God

And if dem try to talk

E go burn them like hot water oh

Like hot water oh hot water oh

You better look well ko to soda o

Ko to soda o ko to soda o

Counting my blessing titi d'ola o

Oya na grasshopper

Emi n'ikan I be godfather

Oh I be godfather oh

I be the godfather oh

I be the godfather oh

展开显示全部歌词