Vamos De Fiesta (Explicit)-Ten SQ

Vamos De Fiesta (Explicit)

歌手:Ten SQ

时间:2022-07-18

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

OMG it's bangzbeat

Ahh ha arn

Da da da

Whatsup shoboy bangz

Wudup ten squad

(Tada da da )

Shits 'bout to get lit in here

Shoboy are you ready ?

Ten squad

You know how we do it

( Am ready bobo )

Ten squad

( You know me bobo )

Ten squad

( Ahh da da da da )

One Man ( Ahh ha arn )

Shoboy bangz ( EH )

Pass me the *** make I puff

Me I Just wanna high

Party till Dawn

Iru ijo le fe jo , shey NA shoki ?

Abi Ema gbese bi ti pocco Lee

( Ahh ha arn )

Either ways i'm up to the task

If e turn fight my squad dey

My back ( Dey my back oh)

Ma SE KE , nyen I no fit

( Dey my back oh )

I gat my eyes on you

Shoboy show dem NA

GBA MI gbe body ( Body )

She want to gbe body ( Body )

Body wey soji ( Soji )

She get the dance ( Dance )

I feel her dance ( Dance )

She want to gbe body ( Body )

WA kin gbe body ( Body )

Your body wey soji ( Soji )

She get the vibe, give me the vibe

Girl make I put am

Ahh

Steady grinding non stop

Awon temi te kpa

Won ishe Don't dull

Kowo ma de that's all

Jaiye lavida loca , let's Ball

I Just want to bam bam

With the big boys

Rock all town ( Rock all town )

Account wey dey

Read surplus ( Read surplus )

Detty december

Bills cannot stop

EH..

All I really need is bbb

Bang ( Bang )

Ball ( Ball )

Bill Bill Bill ( Bill Bill Bill )

Get a sure client to ma settle bills

And a hot chick to le GBA big big Dick

( Big big Dick huh arn )

Make flex

Jaiye, looks easy ( Ahh ah arn )

My only bad habit's hmm mmm

No worries paste aza

Course account still

Dey ready surplus

GBA MI gbe body ( Body )

She want to gbe body ( Body )

Body wey soji ( Soji )

She get the dance ( Dance )

I feel her dance ( Dance )

She want to gbe body ( Body )

WA kin gbe body ( Body )

Your body wey soji ( Soji )

She get the vibe, give me the vibe

Girl make I put am

I want to feel your back

Feel your something

For my body ( Body )

The way you jubadi I want to shout

Girl make I put it EH

I want to feel your back

( Back ) The way you vibe ( Vibe )

( For my body )

I want to put it, eh

Sog fi le fun , Just put am

Jejely Move on

A slow-MO ( Slow MO )

My god , how you

Did it I dunno ( I dunno )

You con dey make

Man want to dey fumble

Course NA only you fit

To burst my bobbles

Your smile's

Looking enticing

In your eyes

My true fantasies ( Fantasies )

My one and only no body ( No body )

Oya come close make we gum body

All I really need is bbb

Bang ( Bang )

Ball ( Ball )

Bill Bill Bill ( Bill Bill Bill )

Get a sure client to ma settle bills

And a hot chick to le GBA big big Dick

( Big big Dick huh arn )

Make flex

Jaiye, looks easy ( Ahh ah arn )

My only bad habit's hmm mmm

No worries paste aza

Course account still

Dey ready surplus

GBA MI gbe body ( Body )

She want to gbe body ( Body )

Body wey soji ( Soji )

She get the dance ( Dance )

I feel her dance ( Dance )

She want to gbe body ( Body )

WA kin gbe body ( Body )

Your body wey soji ( Soji )

She get the vibe, give me the vibe

Girl make I put am

展开显示全部歌词