Just Wave-Rhyme & Reason
    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

Yo Pops!

My name is Fozter!

(I'm fly and fresh) Too fresh

(I'm fly and fresh) Too Fresh

(My drip? O fresh) I'm fresh

(I'm fine like that) I'm too fresh

(I'm fly and fresh) Too Clean

(I'm fly and fresh) Talk-less

(My drip? O fresh) I'm Green

(I'm fine like that)

Nwanne! When you see me outside, just wave

You no need do too much, just wave

You dey hit my line, which way?

Ngwa tell me, what's the update

We no too dey spend the bar, we just save

Nleka weputanwu isi, we go chop plate

Always on a low, on code, on H

So if you see me for your side, oga just wave

Just wave, they know I'm on a wave

You go keep it on hush if we wan dey correlate

On the way, I dey make sure my cheddar repopulate

To be getting income, my wallet dey fornicate

They no go tell you say na hard work, all na grace

(All na grace, on God)

Na wetin I dey tell Folake

She dey gimme green light cos she see the green right?

She no need the invite, she dey pin me for my base

I'm fresh, I'm

(I'm fly and fresh) Too fresh

(I'm fly and fresh) Too fresh

(My drip? O fresh) I'm fresh

(I'm fine like that) I'm too fresh

(I'm fly and fresh) I'm clean

(I'm fly and fresh) and super fresh

(My drip? O fresh) My drip, too clean

(I'm fine like that)

Nwanne! When you see me outside,

Just wave

Just wave

Just wave

You dey hit my line, which way?

Ngwa tell me, what's the update

We no too dey spend the bar, we just save

Just save

Just save

Always on a low, on code, on H

So if you see me for your side, oga just wave

I no be Jackson

Me I no fit backslide

We no dey take break, even if na halftime

As e be say everybody gats kpai

It gats worth it, na why we dey act wise

Banking on the Lord and the bank as well

Stack bands until the account dey swell

Get dollar make e be say cents dey smell

Make bags but you no need make sound as well

(Shhhh)

(I'm fly and fresh) Too fresh

(I'm fly and fresh) I'm too fresh

(My drip? O fresh) Too clean

(I'm fine like that) I know say I badt

(I'm fly and fresh) Boy too spotless

(I'm fly and fresh) too fresh

(My drip? O fresh) I'm too clean

(I'm fine like that)

Nwanne! When you see me outside

Just wave

Just wave

Just wave

Just wave

Just wave

Just wave

Just wave

Just wave

Just wave

Just wave

Just wave

Just wave

Just wave

Just wave

Just wave

I'm fly and fresh

I'm fly and fresh

My drip? O fresh

I fine like die

O fresh

I'm fly as fuck

My drip?

Na die

I fine, like die

展开显示全部歌词