Do Something-Photon

Do Something

歌手:Photon

专辑:Do Something

时间:2024-06-13

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Oh nah nah oh nah nah nah

Ye Ye (photon ah) oh nah

Nah money I want oh baby

No dey come to my area to dey look for my trouble baby

Eh ya

Nah money I need oh baby

No dey come to my area to dey look for my trouble with your body eh ya

Let me do something (Do something) oh eh

Make I hold something (hold something oh eh) baby

Say let me do something (do something oh eh)

Many things on my mind

Money sweet like palm wine (wine)

Money first oh baby

If you get money love is designed

If you don't know

Get the doo Doo yeah

Make you no go drive e moto yh

Karashika no mind am no send am

If you no get the mulla

No hear am no touch am no give am until you get the Raba

Tell me what I know know know

No get time for gogoro

Screaming my name oh no no

All I want is Doo Doo Doo

Nah money I want oh baby

No dey come to my area to dey look for my trouble baby ehya

Nah money I need ooh baby

No dey come to my area to dey look for my trouble with your body ehh ya

Let me do something (Do something oh eh)

Make I hold something (hold something oh eh)

Do something oh eh

Tell me What I know know know

No get time for gogoro

Screaming my name oh no no

展开显示全部歌词