Brother Man-Gbolar Mighty

Brother Man

歌手:Gbolar Mighty

专辑:Brother Man

时间:2024-08-23

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Brother man

So the other day I was talking to my brother man on a low

E dey tell me about some parole

E Don run p dey wait money show

promise kele say she go fly Monaco

Brother man calm down you have to hustle for the dough

Nah kudi Dey make man denge post

If money enter carry chilalo

Hope say you get the code

Now they be like Omo mummy

Why you taking kpoli

Why you dey judge me u no sabi d story

Na the journey turn me to a hooligan

Tell nobody that I was a holy man

Story go change if you believe in yourself

Maro Ibi si eyan maba te eyan je

Mummy say Gather money make e full bullion van

bobo hustle with all muscle

make dem no call u yeye

Make dem no tell u Pele

As I dey go jejely ki Omo araye mafi mi se yeye o

Dem no fit do me yeye o

I no give woman belle

Na money I dey find na money dey my mind

My Journey pass keke o

Nah person way get money go chop this life

If you no get money them go push you out

You better keep praying and keeping fast

Believe in your hustle e go soon better

Me I wan get this money

O lord open my way for me

Shower your blessing on me

Let the rain of mercy fall on me

(Logba interlude)

My feelings trying to control me

But my cbd taking me on a journey

展开显示全部歌词