INDUSTRY MACHINE-Odumodublvck

INDUSTRY MACHINE

歌手:Odumodublvck

时间:2025-09-25

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
猜你喜欢的歌曲
歌词

INDUSTRY MACHINE - Odumodublvck

Lyrics by:Tochukwu Ojogwu/Agu Uchechukwu James

Composed by:Tochukwu Ojogwu/Agu Uchechukwu James

Produced by:Ucee/ODUMODUBLVCK

Yeah I dey work

Woo

Odumodublvck

Native

Them been dey find me for

Showzy yah

Ucee

Dem been dey find me for court all along

Na me dey dance on their grave e no cost

E no cost ay

Industry machine grrr I don come falana over us o

Challenge me and see e no cost I too much

I go talk am see

Dem been dey find me for court all along

All along

Na me dey dance on their grave e no cost

Ayy

Industry machine Remmy boy I don come o falana

Challenge me and see e no cost

Them say na rubbish we dey talk yes

Them say na jargons we dey spit dead

Some say na hullabaloo lingua

But na my music them dey chop fact

No be chaise no be play be like rice

Keles yapa for my bimba

One lyric dem go begin to dey meskafor

Postinor for the haters wey dey hate on us

He who puts it on the line

What if we kpai? What if we cry? At least we try

Oh Mohbad my guy how many tries? Too many lies

Native record pull up in the game without credentials

When you're in the game they know my name they know dependants

I still dey rap dey sing no doppelganger

Odumodu you don hammer yes I know Philip Granger Granger

I sip my champaign on the way

The game don tire for my plays my head is wanted on a plate

Dem been dey find me for court all along

All along

Na me dey dance on their grave e no cost

E no cost

Industry machine kala I don come falana

Over us o

Challenge me and see e no cost I too much

Dem been dey find me for court all along

All along

Na me dey dance on their grave e no cost

Industry machine antiworld gangsters I don come

Native falana

Challenge me and see e no cost I too much

Challenge me and see eh eeh

The many wey don come they don see I don

Oh oh I don come I don come

Industry machine

Hey ogini?

Dem been dey find me for court all along

All along

Because na me dey dance on their grave e no cost

Make dem see us papa

展开显示全部歌词