BIG TIME-Odumodublvck

BIG TIME

歌手:Odumodublvck

时间:2025-10-05

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

BIG TIME - Odumodublvck/Wizkid

Lyrics by:Tochukwu Ojogwu/Ayodeji Ibrahim Balogun/Alli Odunayo

Composed by:Tochukwu Ojogwu/Ayodeji Ibrahim Balogun/Alli Odunayo

Produced by:Telz

Lalalalala

Lalalalala

C-c-calling me a cannibal is nothing short of me

I can be a beast and I can be a G

Look into my résumé their blood is on my teeth

Sweet Odumodu mix with Nutri-C

I say na many been dey lap me ela on a regs on code

Telz

Them say na many for your body make you dey you calm on low

Fun fun fun

B-b-back in 93 my mama talk say I for kpai die

Doctor pastor tell her it's a lie

Tell her say him destiny dey written from the time

Written in the sky my brother shove in their eyes

Make them aproko make dem feel like say ojukokoro

I dey Makoko Unilag I been dey blow cocaine

Picture me like Booker T fighting for my Tutolin

Tramadol and rophynol before you pass my corridor

Causing kasala since when I buss up on the scene

Make you show me something wey man e never see

Yeah I been dey hustle yeah my brother till it big

Say mama go kpai omo aje I no believe

Light one big Mary Jane make I cool down

And I'm steady countin' all the money for the stress now

Gotta keep it pushing yeah my guy you know the drill

Call thirty make them gather for the thrill

Yeah na big Wiz big Kala man a big time

Spend big money for the wrist as e no get time

Yeah you know say me I'm addicted to the late life

And na the music been save me from the street life

Back in the days skushies make my mind dey sweet

Do it proper dey for shrine to put my mind at ease

Yeah gb'omo meji for me you know as e be now

Where you dey as you dey lick am e dey sweet

Many things dey happen mo le shalaye

Make I call one or two make we trabaye

Make you run up the bottles Wiz baba dey

Say na Big Wiz and Big Kala dey o

Omoge won jo dem dey dance on me

And you know we come here with many men o

And you know trouble we nuh run away from

Yeah sho ma nawo o ma shalaye o

Wa jo o make we keep it on low

We dey stay glasshouse no dey throw stones

Make you no catch feelings inside

Girl I dey for the night but when I call they reply

One love for my people one love

You know Big Wiz I dey make dem come 'round

You know I dey talk on my mind

Hide no feelings inside man I no apologize

Causing kasala since when I buss up on the scene

Make you show me something wey man e never see

Yeah I been dey hustle yeah my brother till it big

Say mama go kpai omo aje I no believe

Light one big Mary Jane make I cool down

And I'm steady countin' all the money for the stress now

Gotta keep it pushing yeah my guy you know the drill

Call thirty make them gather for the thrill

Yeah na big Wiz big Kala man a big time

Spend big money for the wrist as e no get time

Yeah you know say me I'm addicted to the late life

And na the music been save me from the street life

Back in the days skushies make my mind dey sweet

Do it proper dey for shrine to put my mind at ease

Yeah gb'omo meji for me you know as e be now

Where you dey as you dey lick am e dey sweet

Baba calm down rora otito

Black sheep forever black sheep for life

Izgaaju 'til we kpeme Antiworld gangsters

GE records you get me? Odumodublvck

Kala Machala mm mm

展开显示全部歌词