
在手机上保存,获得更好体验
Aninimated
Patogen ft Spikey
2021
ANINIMATED LYRICS
Oya na. Eh eh. Phmmn.
Verse 1
Introduction na me be anini
My weapon two sibling Ali and simbi
Guy dem no dey see me.
Ovbigbo one the law wey be terror for the whole bendel city.
1986 na my name them dey speak .
For the lips of the men and women all over street.
Dem suppose don tell you all the atrocities.
We don commit we no bi just your normal regular thief.
But guy you never know, I no know o, you better know guy.
With cutlass like amateur tailor wey dey sow tie.
Gbosa, spray anybody wey go dey roadside.
No hide, the bullet go locate you in no time.
No try, wear police uniform you go just kpai.
Any bloody AK dey almost make Anini hostile.
Peugeot 504 was the car that I drove by.
Why you no carry hummer. Hummer never come does time.
Guy I dey vex well, I aim at my rivalry.
The kickback got me elbowing niggas from a mile away.
Fuck up your day and switch your Sunday to Saturday.
Always strapped either ways, plus I got the Calvary.
Monday osugbo, ekpowan and ofege, eweka,
Alhaji zed zed or zegezege, respected.
Even the shorter’s in my team.
Know I’m a mother fucking blood sucking killing machine.
Oya Monday.
CHORUS
Tuesday, Wednesday or a Thursday.
All day you know say we bloody with the gunplay.
We scary on the microphone, like we be Anini
We bloody on the microphone like we be Anini.
No try form say you be bad guy or sharp guy.
The baddest guy don die since 19 gborgboro.
Be weary of the patogen na ein be Anini.
Be scared of the patogen na ein be Anini.
Na me be Anini , na ein be Anini.
Na me be Anini, na ein be Anini.
Shakabula go hit your whole chest.
Make your hole stretch.
E dey for my waste Anybody can go next.
We pass kleptomania status we don’t send.
Grab tecks wey go fuck up your mind like slow sex.
Be scared of the patogen na ein be Anini.
Be scared of the patogen. Gin.
Verse 2
Na me be Anini, I menace the city.
Take from the rich as an feeding the needy.
The robin hood of bendel, supreme undefeated.
The type of guns I bring to the hood, they have never seen it.
Half man ,half animal, I have guns have calicoes.
Ak’s for the Ake i'm in battle mode.
Reverse swerve see my tires they screech.
Catch me if you can I am a challenge you never would get.
End up in the bottomless pit.
Look hear Mr man,
No think say cause you dey look me I no dey look you.
You fit catch me by surprise try put me down.
You corner me, I rotate like ceiling disappear.
Come for your back come reappear.
Throway like two for your body make you feel the fear.
Yeah, spider webs the way I stick em up.
Gun so big he joins me to pick it up. Monday.
Chorus
Tuesday, Wednesday or a Thursday.
All day you know say we bloody with the gunplay.
We scary on the microphone, like we be Anini
We bloody on the microphone like we be Anini.
No try form say you be bad guy or sharp guy.
The baddest guy don die since 19 gbogboro.
Be weary of the patogen na ein be Anini.
Be scared of the patogen na ein be Anini.
Na me be Anini , na ein Be Anini.
Na me be Anini, na ein be Anini.
And if they looking for us with choppers.
We shock em like blanka.
Shots like blaka blaka blaka
In guns we trust, opposition go turn to dust.
Your mouth smoking that’s a pipe exhaust.
Bloaw, Be weary of the Patogen na ein be Anini.
Be scared of the patogen na ein be Anini.