Ifeoma-OGE

Ifeoma

歌手:OGE

专辑:Love, Oge

时间:2024-07-12

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

"Yoooo, yoooo

Yoo, yooooo

Ifugo etu Isi dim no bi

Ona bawam obi

Anytime that you’re not with me

You’re still all I see, ah

E ge gbukwe madu oooo ooooo

E ge gbu madu

I don

Finally find my love

Finally find the one wey no want to

Take to play wayo

Mmh, one call I fit call my own, ooo woah

One wen dey play along

See, now enemies gather

Dey want to put asunder

Wetin’ God e don adjoin together

Mmh, cause she no leave me

She dey by me through stormy weather

Ifeoma

You know say I love you wella

Ifugo etu Isi dim no bi

Ona bawam obi

Anytime that you’re not with me

Mmh, you’re still all I see ah

E ge gbukwe madu oooo ooooo

E ge gbu madu

Cause na you that seek o

You be the one wey blow my head

When you call I go pick o

Ah, is this love is this love or baby

Na sick I dey sick o

Mmh, even when I dey sleep o

Uhh, say na you I dey think o

(If I no get money I know)

Now enemies gather

Dey want to put asunder

Wetin’ God e don adjoin together

Cause she no leave me

She dey by me through stormy weather (weather weather weather)

Ooh, Ifeoma

You know say I love you wella

(You know say I love you wella)

Ifugo etu Isi dim no bi

Ona bawam obi

Anytime that you’re not with me

Mmh, you’re still all I see ah

E ge gbukwe madu oooo ooooo

E ge gbu madu

Ifugo etu Isi dim no bi

Ona bawam obi

Anytime that you’re not with me

Mmh, you’re still all I see ah

E ge gbukwe madu oooo ooooo

E ge gbu madu

Ifugo etu Isi dim no bi

Ona bawam obi

Anytime that you’re not with me

Mmh, you’re still all I see ah

E ge gbukwe madu oooo ooooo

E ge gbu madu

Oooh"

展开显示全部歌词