
在手机上保存,获得更好体验
Shele Gan Gan - Lil Kesh
Written by:Keshinro Ololade
Oh oh
Yeh yeh yeh
It's krizbeatz the drummer boy
Oh
Ahh abegi tell me the place make I know the location
Uhnnn make I know the location
I get girls for ghana and they ready to turn up
Uhnnn they ready to turn up
Dem they smoke anything and dem they drink hennessy oh
Uhnnn dem dey drink hennessy oh
Make plenty money you they do abosi oh
Aah but everytime I give you lamba
Won a ni ki lo shele gan gan
Ki lo shele gan gan
You know I make you boogy down
Ki lo shele gan gan keshi
Ki lo shele gan gan
Spegy stacking on my paper
Won a ni ki lo shele gan gan
Ki lo shele gan gan
I make the party come alive
Ki lo shele gan gan
Ki lo shele gan gan na
Aa dollar rise e no rise ko
Ma kan mi ke
Ko wo pe ma lo filo kilo lomi ke
See
All your girls in my D M ki lon wa ni be
Sliding in abi o te epo ogede mole
See charlie came charlie saw charlie conquered conquered
Charlie is going higher he no dey go down
Charlie get haters he no dey see haters
Charlie make money charlie he chop life
Ewa ki lode ki la gbe ki le ju gan na
Ewo eyin gban gban t'omo yi fe ma ju gan na
O fe ma fii kini buruku yii ma ko mi l'aya je
Anyways mio mind joo ko mi l'aya je
Hello hello
How's you how is you
Toyo baby toyo baby
How's you how is you
Oba nki e oba nki e
How's you how is you
Owo wa n'ile owo wa n'ile
How's you
Ahh abegi tell me the place make I know the location
Uhnnn make I know the location
I get girls for ghana and they ready to turn up
Uhnnn they ready to turn up
Dem they smoke anything and dem they drink hennessy oh
Uhnnn dem dey drink hennessy oh
Make plenty money you they do abosi oh
Aah but everytime I give you lamba
Won a ni ki lo shele gan gan
Ki lo shele gan gan
You know I make you boogy down
Ki lo shele gan gan keshi
Ki lo shele gan gan
Spegy stacking on my paper
Won a ni ki lo shele gan gan
Ki lo shele gan gan
I make the party come alive
Ki lo shele gan gan
Ki lo shele gan na
So whether na pankere wo gown abi orobo ki bo
Ti hennessy yen ba ti ba le me I must to Kibo
I don't care about my hater you be fowl you be cow
I'm a millimilli boy joor ki lo kan ko tout
Line up that noise makers make I open a Porsche car
I am so fade I can't see ba mi tan torchlight
Na te ge simu girl in Kenya o de bad gaan
Shorthy as a skinny body and a very fat bum
Won a ni ose fliest ose fliest
When I pull up in a porsche won a lo nse madness
Still the king of a new school e still never reach you
Skibo robo skibo ose baddest
Hello hello
How's you how is you
Toyo baby toyo baby
How's you how is you
Oba nki e oba nki e
How's you how is you
Owo wa n'ile owo wa n'ile
How's you
Ahh abegi tell me the place make I know the location
Uhnnn make I know the location
I get girls for ghana and they ready to turn up
Uhnnn they ready to turn up
Dem they smoke anything and dem they drink hennessy oh
Uhnnn dem dey drink hennessy oh
Make plenty money you they do abosi oh ki baah
But everytime I give you lamba
Won a ni ki lo shele gan gan
Ki lo shele gan gan
You know I make you boogy down
Ki lo shele gan gan keshi
Ki lo shele gan gan
Spegy stacking on my paper
Won a ni ki lo shele gan gan
Ki lo shele gan gan
I make the party come alive
Ki lo shele gan gan yeh
Ki lo shele gan gan na
Make sense in the first office
Kill them
And I dey boogy down yeah eeh
Spegy stacking on my paper
Oh oh
And I make party come alive
Skibo
Skibo
Huh
Huh
Huh
Huh
Huh
Huh
Huh
Huh
Huh