Oh my God
I’m greedy with my energy won’t let you waste my time
Dem no Dey in my genesis dem no fit kill my shine
Otilor it’s far gone they no fit to catch up shey you know

So brotherman make i burst your mental
My vibe can catch you accidental
If I jump on instrumental
Msn gone you nogo find am
Say won fe ri
Dem find me like assorted meat
I might be rough around edges
I get head but I no get headies
Yeah we Dey dream no nap all night
And so we going continental
Elle ton Jo Jo Jo
Wan off my sokoto no way you lied
I’m greedy with my energy won’t let you waste my time
Dem no Dey in my genesis dem no fit kill my shine
Otilor it’s far gone they no fit to catch up shey you know
Otilor it’s far gone they no fit to catch up shey you know
Oh yeah oil on my head Dey make me go Gaga
No way I no Dey send Oga Mio gbo panyan
Despite all that I’ve faced dem want me sober
Damn race I’m on the lane and me dey go far
Water in a basket, confusion in their right sense
When you showed me your mindset, know what you on set
Baby tell me your budget cause you pricing like price a Cartier
I gave them plus jara
Gat a lot surprises like Santa
But you go wonder wetin Dey kpa kpa
Cuz I’ve steady and jejely working on myself
I’m greedy with my energy won’t let you waste my time
Dem no Dey in my genesis dem no fit kill my shine
Otilor it’s far gone they no fit to catch up shey you know
Otilor it’s far gone they no fit to catch up shey you know
I’m greedy with my energy won’t let you waste my time
I’m greedy with my energy won’t let you waste my time
Otilor it’s far gone Otilor it’s far gone dem no know