The Reason-T Sharp

The Reason

歌手:T Sharp

专辑:The Reason

时间:2021-07-02

    使用手机浏览器「扫一扫」

    在手机上保存,获得更好体验

标签
歌词

Na na na na na

Aye aye aye

Make you listen to this message oya.

E get many times for life

Wey we fit go through things

Wey go surely make you cry

And if you look around e go be like say you wan kpai

Many things wey dey go wrong

You go ask yourself why

Chai! No be lie eh eh eh eh

Oluwa sha ni Alpha and Omega

Oluwa ni solution to the matter

Oluwa in your name them go scatter

Bad belle people wey dey hide for corner

Oluwa mi ni everlasting Father

Beside you baba there is no other

Na only you I go put my faith my hope and trust in you

Na you, na you, na you be the reason

Na you, na you, forever I believe you

Na you, na you, you no go ever leave me

Na you, titi lai, titi lai oh oh oh

You carry me from darkness to your kingdom

Gave beauty for my ashes I dey sing song

You dey worry all my enemies like King Kong

Dem dey wonder where I get all this wisdom

Not because I’m strong

It is not my fault

Shebi na you dey bless me

You dey feed me with amala

And my enemies with kasala

No one fit be like you

Oluwa sha ni Alpha and Omega

Oluwa ni solution to the matter

Oluwa in your name them go scatter

Bad belle people wey dey hide for corner

Oluwa mi ni everlasting Father

Beside you baba there is no other

Na only you I go put my faith my hope and trust in you

Na you, na you, na you be the reason

Na you, na you, forever I believe you

Na you, na you, you no go ever leave me

Na you, titi lai, titi lai oh oh oh

Na only you be my God

Na only you be my father and savior oh oh oh

Na only you I go trust

Na only you I go follow

Forever titi lai oh

Na you, na you, na you be the reason

Na you, na you, forever I believe you

Na you, na you, you no go ever leave me

Na you, titi lai, titi lai oh oh oh

展开显示全部歌词